Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,332 members, 7,819,138 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 11:48 AM

Who Stingy Pass For These People - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Who Stingy Pass For These People (1320 Views)

Who Mumu Pass Out Of These People / Who They Provoke You Pass For Nigeria Pic. / Question: Who Dey Provoke U Pass For Naija? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Who Stingy Pass For These People by litem234(m): 4:27pm On Jan 14, 2015
ABEG tell me who stingy pass:
1. The man wey u flash say
make him call u
back and go whatsapp go ask
you why u
flash him
2. Your girlfriend wey you buy
credit for
wey
no call you but still dey flash u
3. Your friend wey u go visit for house
and
u
dey smell the aroma of egusi
soup from e
kitchen yet he dey ask you
whether u get food for hand say e dey
hungry
4. Abi na man wey no get shi
shi 4 hand
and
him dey waka from ikeja to
yaba unda hot sun wey as he reach
road he
com pick
#5000
for ground and still no enta
motor but stil
waka reach house wit leg

5. Abi d man
way dey recive
2million a
month
and stil find it difficult to drop
#50 as
offering in church

6. Abi na d person
wey read
dis joke finish
and no con comment..
Re: Who Stingy Pass For These People by ivoatt(m): 4:46pm On Jan 14, 2015
5
Re: Who Stingy Pass For These People by Chazzyboy: 5:01pm On Jan 14, 2015
.
Re: Who Stingy Pass For These People by holyteeboy(m): 5:33pm On Jan 15, 2015
6 lol
Re: Who Stingy Pass For These People by Dharhe(m): 6:06pm On Jan 15, 2015
5 omo dat guy is stinging grin
Re: Who Stingy Pass For These People by fchibu(m): 11:41pm On Jan 16, 2015
3 and 5

(1) (Reply)

Sitting Arrangement In A Danfo.... / Hilarious Grammatical Blunders / Interesting Funny Facts About Naija

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.