Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,920 members, 7,817,696 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 05:29 PM

****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** - Food (7) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Food / ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** (23963 Views)

Oyinbo Woman Pictured Praying Before Eating Eba & Egusi With A Bottle Of Stout / Egusi With Okporoko (stock Fish) Soup / How To Prepare Egusi Soup - - The Ultimate Guide (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by vicchi12(f): 8:45pm On Feb 12, 2015
Lilboots:


Why the beef na? Since last night, you have been on this thread dissing up and down. You see the girl for dream abi she snatch your bf? As the girl has explained, there is freedom of speech and anyone can start any topic wey dem want on NL.
Your own no pass to dey hiss, dey yawn (that ya mouth go bend go one side if u no take care) and making uncomplimentary comments up and down. Jisos!! You can start your own thread on Western inspired dishes if you like. Mini pork pies with piccalilli dey there, Crispy topped Cumberland pie dey there wey u fit start thread on. Unless of cos, the WESTERN wey u mean na yoruba food and in that case we go like to learn one or two things about black amala and ewedu. shocked shocked

But dissing this chick's thread for no reason isn't cool. Women, na una be una own worst enemy angry angry
Long post, you've had my attention, now move along boy!
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by vicchi12(f): 8:47pm On Feb 12, 2015
Lilboots:


Because I speak in pidgin then it is gibberish. Lol. This is a pidgin english thread in case you are not aware.
And this sudden change to speaking Queen's english, is that an attempt to sound/look sophisticated ? I just laugh. You are an epitome of everything wrong with Nigeria. Just dey form levels wey e no reach. cheesy cheesy cheesy
Hmm. You see, that's your hypothesis. I won't give you the attention you don't deserve. Move along, boy!
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Nobody: 9:51pm On Feb 12, 2015
Idowuogbo:

Lmao! See paragraph ooo... this niggah is hurting mehn....na so the thing pepper you? awww....so oyinbo dey freak you ?don't worry you'll get to hang out with the op that's if she replies your mail.Foooooooolish thing!

This girl stupid gan. shey Na email we go straff too?? Too much online dey worry you. Mxm
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Nobody: 5:12am On Feb 13, 2015
tellwisdom:


Who be this omo ale?? sad
busybody
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by sidecheek(f): 6:03am On Feb 13, 2015
babyosisi:


Make God punish satan!
And some fooolish naija girls wey never cross river naija go dey look for man wey go buy dem sharwarma and Chinese
Dem go tell you say dem no fit swallow garri again sef
ouch!!!! You no try ooo¿ See as u make shame catch me for inside my eyes like this¿ grin grin dem mumu no be small¿ Forming wetin no dey their horizon¿ Dey just haters ooo! HAting say she get d britis accent come dey yarn pidgin join¿ Accent wey dem dey do ddry fasting over¿ grin

4 Likes

Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Expsbterror(m): 10:12am On Feb 13, 2015
Viogu:
busybody

Omo u seem to b on fire oooo

"Singing" this girl is on fire "singing"

1 Like

Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by OyinboPrincess(f): 11:37am On Feb 13, 2015
@Expsbterror - loool - OSE baba for this ur song - mke una sing am wella grin I wan add more grease to my elbow jare
Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by Expsbterror(m): 2:01pm On Feb 13, 2015
OyinboPrincess:
@Expsbterror - loool - OSE baba for this ur song - mke una sing am wella grin I wan add more grease to my elbow jare

Hmmmm.... Ok oooo... Check listed oooo grin

Drinking cold pure water and chewing bitter cola. Observing

1 Like

Re: ****Oyinbo Wey Share Love For EGUSI**** by babysmart(f): 10:20pm On Feb 17, 2015
OyinboPrincess:
E sweet joooooor - nor b lie grin


https://www.youtube.com/watch?v=lTVnPxcmrtU

Na the EatingFaxtor b this oooo - Egusi ati Garri cool

Really incredible. Saw ur vids cool. Ur Brit accent mixed with pidgin tho grin

2 Likes

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

What Food Taste Better The Next Day -. Photo / 1200 Christmas Chickens Lost To Auto Accident / Concern Over Low Quality Of Local Rice

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.