Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,015 members, 7,817,992 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 02:27 AM

Nigerian Pidgin Proverbs And Translations. - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Nigerian Pidgin Proverbs And Translations. (1124 Views)

Some Common Nigerian Pidgin Proverbs / Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... / Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Nigerian Pidgin Proverbs And Translations. by femmysin(m): 12:26am On Feb 20, 2015
I have tried to put together some proverbs which I believe originate from Nigeria especially waffy and their translations... Have fun guys and please add yours.

Man wey naked no dey put hand for pocket
Translation: You can’t do something if there are no certain conditions in place.

Akara and moin moin get the same parent, na wetin dey pass tru make dem diffrent
Translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish.

Wetin concern agbero with twitter handle or malu with face cap?
Translation: Mind your business.

If life dey show you pepper, my guy make pepper soup
Translation: Make something good out of a bad experience

I get am before No be property
Translation: stop living in the past and start living in the present.

If person too tey for party e go follow dem wash plate
Translation: Don’t overstay your welcome

Rolling stone of course na person push am now!
Translation: There is always a reason for something

Craze no hard to form, na the trekking be wahala
Translation: Easier said than done

No matter how hot your tempa be, e no fit boil beans.
Translation:Calm down,your temper won’t solve the problem

Every mallam with im own kettle
Translation: Every man for himself

Opolo eye no be open eye
Translation: Having Big eyes doesn’t make you civilized.

Bring suya, bring suya. na cow body dey suffer am.
Translation: Every action has a consequence

Escort me, Escort me, na im slave trade take start.
Translation: Serious things sometimes start like a joke

Pikin wen use agbada take start guy go talk wetin e go wear wen e old.
Translation: Slow and steady wins the race

Nearly no dey kill bird.
Translation: It’s either you have it or you don’t

Fly wey no get special adviser na im dey follow dead bodi enta grave
Translation: Don’t stay ignorant

No matter how lizard dey do press up, e no go get chest like aligator
Translation:Be proud of who you are

The cassava today fit be gari tomorrow
Translation:No condition is permanent

You no need cutlery to chop slap
Translation: You don’t need my translation to understand this
Re: Nigerian Pidgin Proverbs And Translations. by Baddestguyp(m): 12:52am On Feb 20, 2015
lemme first book space
Re: Nigerian Pidgin Proverbs And Translations. by kestolove95(m): 1:35am On Feb 20, 2015
No yansh wey toilet never see..kai,toilet na chairman
Translatn- ask cossy

No food for lazy ma..how e take concern pikin wey him mama get restaurant?
Translatn-ask Mr bigs

Stand up for jesus--how e take concern. Pesin wey seedown for wheelchair?
Translatn--ask yinka ayefele

(1) (Reply)

Word For Today / Share A Word In Pigin That Can't Be Translated Into Correct English / Hillarious! The Future Of Sagging Come 2030

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.