Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,869 members, 7,956,278 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 09:05 AM

Why We Dey Kill Oursef For Politics Mata And Dia Children Dey Enjoy? - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Why We Dey Kill Oursef For Politics Mata And Dia Children Dey Enjoy? (664 Views)

Efe: 'I Been Dey Feel Marvis But E Dey Unfortunate Say Im Get Boyfriend' (video) / Fan Asks Funke Adesiyan: "Abi You Dey Make Money By Exposing Your Breasts?" / Ukwu Dia!! Meet Phyno's Endowed Girl Friend (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Why We Dey Kill Oursef For Politics Mata And Dia Children Dey Enjoy? by AKPOSbaba: 1:16pm On Mar 04, 2015
Why we dey kill oursef ova notin?
Why we dey allow politicians use our head dey play kalokalo and our politicians shidren dey abroad dey flenjo?
Dis na one question wey our politicians no dey want make you ask bicos u no go eva get any beta answer from dem.
So diafor,no mata how u ask dis question reach,u are on a long tin.
Take for example,one of di PDP godfather of naija politics,Oga Bode George model pikin,Yinka George just release some kain picture wey go make some gehs dey say,chai!see suntin!see fine bobo!
Talk true,bitwin me and u,u see dis bobo wey base for Canada like who go put im life for ground and ready to die for PDP,APC mata?
A word don do for di wise,so wise up naija pipo.

Check more of di bobo pictures yorsef for bottom hia:http://ogakpatakpata..com/2015/03/why-we-dey-kill-ourselves-over-naija.html

Re: Why We Dey Kill Oursef For Politics Mata And Dia Children Dey Enjoy? by Nobody: 1:21pm On Mar 04, 2015
Na stories n pictures like dis dey make me die put for politics.
If you believe say u dey work make d right person enter, so that your life n that of others go better, this kain story go sweet u.
But if u feel say u dey hustle for them to e joy, then u go dey disappointed.
Re: Why We Dey Kill Oursef For Politics Mata And Dia Children Dey Enjoy? by kestolove95(m): 1:26pm On Mar 04, 2015
Wetin bring pishure cum dix post nw?
Re: Why We Dey Kill Oursef For Politics Mata And Dia Children Dey Enjoy? by Nobody: 1:49pm On Mar 04, 2015
@ops, u are absolutely right. I wish many naija youths will think this way n stop killing/fighting themself about any damn politician...

1 Like

(1) (Reply)

[PHOTOS] Check Out Tayo Faniran Chest Tatoo / PHOTOS: Kate Henshaw Beaten Mercilessly In Movie / Jega Accussed Of Been A Tribalist And Been Partial

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.