Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,652 members, 7,809,474 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 10:10 AM

My True Life Experience. - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / My True Life Experience. (876 Views)

A Poem To My True Lover.. I So Much Love This Being.. / Bae's WORST Life Experience, Hilarious Chat (photo) / My Secondary School True Life Experience (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

My True Life Experience. by Nobody: 9:22pm On Mar 12, 2015
My True Life Experience:

E get one particular restaurant wey i dey go chop 4 G.R.A. E get one oyinbo wey dey always come chop there too...

Anytime dis oyinbo chop finish, he go shout ''Hey'', so I wonder wetin dey make am shout. I decided to chop wetin d oyinbo dey always chop so maybe me self go shout too. When I reach d restaurant yesterday evening, I order wetin d man dey chop. Dem tell me say na chicken & red wine, so i chop am finish, i no shout.

I collect extra plate, but i no still shout. I say dis oyinbo na mumu o, wetin dey make am shout like dat? Na so i just vex ask 4 my bill. The waiter tell me say one plate of chicken & red wine na N75,000 then d extra plate too na another N75,000.

Na then I shout hey! heyy!! heyyy!!! heyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyy...........Up till now, I still dey shout .......

U sef dey shout heyyyyyyyyyyy? abi Lol?

Evening my cyber country people.....ur day in one word?

1 Like

Re: My True Life Experience. by derrick333(m): 9:45pm On Mar 12, 2015
Hahahaha idioto, NA1 sefcontain rent u eat o, mesef de help u shout here o,heyyyyyyy heyyyyyyyyyyyh
Re: My True Life Experience. by Samyj247: 7:54pm On Mar 13, 2015
U don make me scata laf for here
Re: My True Life Experience. by Chigold101(m): 6:01am On Mar 14, 2015
Vision2045:
My True Life Experience:

E get one particular restaurant wey i dey go chop 4 G.R.A. E get one oyinbo wey dey always come chop there too...

Anytime dis oyinbo chop finish, he go shout ''Hey'', so I wonder wetin dey make am shout. I decided to chop wetin d oyinbo dey always chop so maybe me self go shout too. When I reach d restaurant yesterday evening, I order wetin d man dey chop. Dem tell me say na chicken & red wine, so i chop am finish, i no shout.

I collect extra plate, but i no still shout. I say dis oyinbo na mumu o, wetin dey make am shout like dat? Na so i just vex ask 4 my bill. The waiter tell me say one plate of chicken & red wine na N75,000 then d extra plate too na another N75,000.

Na then I shout hey! heyy!! heyyy!!! heyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyy...........Up till now, I still dey shout .......

U sef dey shout heyyyyyyyyyyy? abi Lol?

Evening my cyber country people.....ur day in one word?
i dey laf de shout heyyyyyyyyyyyyyyyyy

(1) (Reply)

What Do We Call This / Hilarious: Meet The Nigeria Superman In His Metropolis...[ Pic] / Photo: Meet The West...

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.