Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,344 members, 7,860,886 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 06:04 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ (2291 Views)
Photo: When You Are Still Single At 43 And Pastor Couldn't Take It Anymore / Two Guyz Are Fighting / Una No Dey Rest? (2) (3) (4)
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by Airforce1(m): 1:51am On Jan 18, 2009 |
well, he's always so confident of everything and i mean it. studio, i dey respect that guy |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by TOYOSI20(f): 1:53am On Jan 18, 2009 |
, huh?? So u feeling him like that?? Tsk, Tsk, Tsk,. . . .thats sooo not right!!! |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(m): 1:54am On Jan 18, 2009 |
people of the world, make una wait make i die before una bury me na god i thank u for the kind person wey u rest on me, i no fit shout |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by TOYOSI20(f): 1:56am On Jan 18, 2009 |
LOL!!! we no go bury u just yet, but make sure u watch ya step sha, Cos if we allow u, u fit go put pocket for wrapper!! |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(m): 2:04am On Jan 18, 2009 |
na u go put pocket for wrapper na, u don forget sey u be bush gurl i no blame u, airforce don give u mouth to talk na, hisses in french |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by TOYOSI20(f): 2:06am On Jan 18, 2009 |
LOL!! Im having a laugh in Swahilli yet again. . . Na only mouth to talk, i don even grow wings to fly sef, u fit come cut am too?? |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(m): 2:14am On Jan 18, 2009 |
TOYOSI20: atleast u don dey take style confess to us that u are a witch and that u fly lately i'm proud of witches |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by TOYOSI20(f): 2:16am On Jan 18, 2009 |
studio43: Yes na u don forget say na u give me chop, At least ma own na ajebota kind, urs on the other hand is a whole different story!!! |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(m): 2:21am On Jan 18, 2009 |
wait a minute babe, erm, Dont your know your talking to here on nairaland is a huge priviledge that u must not abuse? kick ajebota;s ass |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by Airforce1(m): 2:27am On Jan 18, 2009 |
both of u are getting long very well, wow studio lol i know dis is what u like, hanging unto beautiful things |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by TOYOSI20(f): 2:31am On Jan 18, 2009 |
studio43: LOL!!! Don't try me oo, I'm not used to hard life, sun no dey touch me pimple they fear to catch ma face mosquito dey fear to near me and most importantly poverty to far from me!!!! @ Airforce Who no like better thing!!! |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(m): 2:40am On Jan 18, 2009 |
dey praise yourself. i no want ajebota like cuz most of them wey i don come across are bunch of mumu's dey disgust me, i prefer minguin with ajepaki wey sabi wetin dey lol errm, i'm a gheto child, i dont want to be a trillionaire or belionaire, NO! i just want to be comfortable thats all. the most improtant thing is that, WHAT SHALL U PROFIT GAINING THE WHOLE WORLD AND LOOSE THY SOUL |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by Airforce1(m): 2:42am On Jan 18, 2009 |
since when u turn preacher studio? |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(m): 2:54am On Jan 18, 2009 |
since yeye fowls like u started growing teeths |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by TOYOSI20(f): 3:02am On Jan 18, 2009 |
studio43: Nice sermon, but i dey allergic to brokeness, for real baby!!! |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(m): 3:08am On Jan 18, 2009 |
whatever, na u sabi elenu gbeske |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by TOYOSI20(f): 3:10am On Jan 18, 2009 |
~Sighs~ And thats exactly how i like ma mouth too!!! |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(m): 3:14am On Jan 18, 2009 |
that mouth fuc* your beauty up somehow, if i were you, i would go for surgery to put that sausage lips like n order |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by Airforce1(m): 3:17am On Jan 18, 2009 |
hahahaha, studio u no go kill me for here |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by TOYOSI20(f): 3:18am On Jan 18, 2009 |
studio43: Ummm. . . .bobo yi leave ma mouth naa, abii wetin. . . . |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(m): 3:20am On Jan 18, 2009 |
ofcourse i will hehe , nothing do you. miss ajebota yeye fowl |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by TOYOSI20(f): 3:31am On Jan 18, 2009 |
studio43: What will it take for u to be nice to me naa, im so soft and gentle naa, pls naa be pitious!!! |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(m): 5:52am On Jan 18, 2009 |
i like u just the way a good father would like his daughter, u are a darling and i appreciate everything about you u are so sweet but to an extent |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by dyabman(m): 7:37am On Jan 18, 2009 |
how many planes have u passed today , ? |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by Grizzly(m): 9:03am On Jan 18, 2009 |
ok who started dis thread Tell'im to see me in ma office |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by dani1luv: 3:20pm On Jan 18, 2009 |
Im stil convinced that Airforce is Studio |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(m): 8:50pm On Jan 18, 2009 |
dani1luv: we are neighbours, very very close , we've got 2 puter in dis room, so i go for the laptop, the yeye fowl airforce1 go for the desktop Grizzly: here i come sir, got contract for me? u know sey i like money dyabman: wetin bring plane matter come here now? well, how are u, wife and children, lol long time no see. na the family life dey keep u away from your paddies here lately |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by TOYOSI20(f): 4:09am On Jan 19, 2009 |
studio43: ROFLMGBO!!!!! Ummm. . .not sure whether i should be flattered or disturbed. . .but this much i know. . . . .keep dreaming sho gbo!!! |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by dayokanu(m): 5:20am On Jan 19, 2009 |
Studio43 or whatever your name is, Be careful yourself oh. Leave my Toyosi alone!!!!!!!!!!!!!!! |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by Nobody: 5:21am On Jan 19, 2009 |
Nna all these guys pursuing toyosi around there must be something to it. Wow! The girl is really IT! Na wa o . . . where i dey since? |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by clemcykul(f): 9:47am On Jan 19, 2009 |
u dey village dey farm na |
Re: Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ by studio43(m): 10:54am On Jan 19, 2009 |
@dayokanu, bros, u sound too desperate, lol Tell your toyosi to leave me alone instead , LOl i no fit shout lol @TOYOSI43 Lol Stop pretending as if u not enjoying my company , lololol |
See Kolomentality Live In Lagos. Please Don't Laugh Just Shake Your Head / Drogba / Missing!!!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |