Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,922 members, 7,821,234 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 10:10 AM

Una No Dey Rest? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Una No Dey Rest? (3707 Views)

Abeg Make Una No Blame Akpors, Na Village Em Dey Grow,,,,lol! / Very Funny Naija No Dey Carry Last / Even At 40 Some Of U Guyz Are Still Single: Una No Dey Shame? :-\ (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Go Down)

Una No Dey Rest? by tytylayor: 2:06pm On Mar 31, 2009
angry angry angry
Re: Una No Dey Rest? by sholabanke(m): 2:06pm On Mar 31, 2009
please meaning of this?
Re: Una No Dey Rest? by romsky: 2:07pm On Mar 31, 2009
idleness
Re: Una No Dey Rest? by sholabanke(m): 2:08pm On Mar 31, 2009
anty tyty
abeg go sleep
Re: Una No Dey Rest? by benedictac(f): 2:09pm On Mar 31, 2009
let her go and c esta
Re: Una No Dey Rest? by Ben13: 2:10pm On Mar 31, 2009
she needs the koko
Re: Una No Dey Rest? by Lolabbey: 2:13pm On Mar 31, 2009
our hubby has ran away and she doesnt want to comit adultery
Re: Una No Dey Rest? by benedictac(f): 2:19pm On Mar 31, 2009
eyaaaaaaaaaaaa sorry about that
Re: Una No Dey Rest? by tytylayor: 2:24pm On Mar 31, 2009
iyale mi, did u send him away? angry sad
Re: Una No Dey Rest? by sholabanke(m): 2:25pm On Mar 31, 2009
aask her o
Re: Una No Dey Rest? by Ben13: 2:26pm On Mar 31, 2009
go back to bed
Re: Una No Dey Rest? by sholabanke(m): 2:27pm On Mar 31, 2009
na there she dey come from
Re: Una No Dey Rest? by Lolabbey: 2:28pm On Mar 31, 2009
doesnt mata
Re: Una No Dey Rest? by Ben13: 2:31pm On Mar 31, 2009
thank gawd you're on my side.
Re: Una No Dey Rest? by Lolabbey: 2:34pm On Mar 31, 2009
left or rite,whre u wan mak i be
Re: Una No Dey Rest? by Ben13: 2:40pm On Mar 31, 2009
on top or under is better tongue
Re: Una No Dey Rest? by benedictac(f): 2:48pm On Mar 31, 2009
Haba for this hot afunon shocked shocked shocked
Re: Una No Dey Rest? by tytylayor: 2:50pm On Mar 31, 2009
can anyone pls tell me where to download garry form? angry
Re: Una No Dey Rest? by sholabanke(m): 2:52pm On Mar 31, 2009
wait let me see
Re: Una No Dey Rest? by blissieng(f): 2:56pm On Mar 31, 2009
wot is dis world turning to?

Oh mi gosh!
Re: Una No Dey Rest? by lordmassac(m): 3:16pm On Mar 31, 2009
can anyone pls tell me where to download garry form?
go and meet garry neville cool cool
Re: Una No Dey Rest? by sholabanke(m): 3:17pm On Mar 31, 2009
what a good direction
Re: Una No Dey Rest? by benedictac(f): 3:22pm On Mar 31, 2009
come na NEPA office all of una dey
Re: Una No Dey Rest? by tytylayor: 3:25pm On Mar 31, 2009
una no go understand angry
Re: Una No Dey Rest? by sholabanke(m): 3:29pm On Mar 31, 2009
just dey look
Re: Una No Dey Rest? by benedictac(f): 3:29pm On Mar 31, 2009
explain we go try
Re: Una No Dey Rest? by clemcykul(f): 3:32pm On Mar 31, 2009
tyty losing a dime is not the end of life pls cheer up
Re: Una No Dey Rest? by ajekpaks(m): 3:40pm On Mar 31, 2009
like lukozade
Re: Una No Dey Rest? by romsky: 3:42pm On Mar 31, 2009
ajepako self don yarn
Re: Una No Dey Rest? by tytylayor: 3:45pm On Mar 31, 2009
clem he far nw?
Re: Una No Dey Rest? by romsky: 3:49pm On Mar 31, 2009
as far as d north pole is from d south
Re: Una No Dey Rest? by PeeJee(m): 3:52pm On Mar 31, 2009
I got go I have a plane to catch to Croatia tyty take kia of ur sef abeg grab all the news when i get back u will tell me, clemc i will buy u a gift  wink, Roma i have a bottle of rum for u watch over lola for me me security, and alimat baby  kiss.

(1) (2) (3) (4) (5) (6)

Seun Is A Very Stingy Man. / Plz Dnt Criticze, Laff If Its Funny, Bounce If Its Not N Kip Quiet If Its Old / Thank God For Chicken

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.