Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,159,052 members, 7,838,656 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 07:22 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Naija English! (21520 Views)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (28) (Reply) (Go Down)
Re: Naija English! by lalaboi(m): 11:46pm On Mar 28, 2007 |
mak both of una borrow brain 4 una self na |
Re: Naija English! by mukina2: 11:51pm On Mar 28, 2007 |
na you sabi |
Re: Naija English! by jaybaby(f): 11:55pm On Mar 28, 2007 |
U really DRY |
Re: Naija English! by 9ja4eva: 8:42am On Mar 29, 2007 |
No be my saka. |
Re: Naija English! by nuttykinky(f): 10:18am On Mar 29, 2007 |
Wetin una dey yan? |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 12:15am On Mar 30, 2007 |
wetn u dey hia? |
Re: Naija English! by jaybaby(f): 12:57am On Mar 31, 2007 |
Ear Dey Pepper U? |
Re: Naija English! by 9ja4eva: 4:11am On Apr 01, 2007 |
I dey pax. |
Re: Naija English! by jaybaby(f): 5:21pm On Apr 01, 2007 |
2day na April Fool OOO |
Re: Naija English! by queen2(f): 9:10pm On Apr 01, 2007 |
no yawa |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 11:16pm On Apr 01, 2007 |
area moda mama!!! |
Re: Naija English! by 9ja4eva: 7:18am On Apr 02, 2007 |
Kilo pasi |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 1:15pm On Apr 02, 2007 |
no shishi 4 u o |
Re: Naija English! by osegwu(m): 1:21pm On Apr 02, 2007 |
If I no get shishi nko? |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 1:26pm On Apr 02, 2007 |
dat is to say u no fit do naada!! |
Re: Naija English! by IroroRoyal(f): 3:58pm On Apr 02, 2007 |
You mean am? |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 3:59pm On Apr 02, 2007 |
u no knw ni? |
Re: Naija English! by mukina2: 4:00pm On Apr 02, 2007 |
wetin dey? |
Re: Naija English! by Gamine(f): 4:04pm On Apr 02, 2007 |
u be naija, mukiNut? u wey dey form arsenanny |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 4:05pm On Apr 02, 2007 |
she 1 blend ni! bt she too dey jamtok! |
Re: Naija English! by IroroRoyal(f): 4:05pm On Apr 02, 2007 |
Nothing deh jare!! |
Re: Naija English! by mukina2: 4:07pm On Apr 02, 2007 |
Iroro nor mind dem jare gamine if i slap you lailai u dey crase |
Re: Naija English! by Gamine(f): 4:08pm On Apr 02, 2007 |
Muki if i Nut u!! u go jare were |
Re: Naija English! by IroroRoyal(f): 4:13pm On Apr 02, 2007 |
Were U want make she go Na? U deh vex for am? Muki , i deh kankpe jare!! are you deh ni |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 4:14pm On Apr 02, 2007 |
muki! i go light u nw o! |
Re: Naija English! by mukina2: 4:15pm On Apr 02, 2007 |
wetin na ur wahala? you miss me nor be small abi? @iroro i dey kampe lailai leave me o |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 4:16pm On Apr 02, 2007 |
1 day 1 day sha!! u go seee |
Re: Naija English! by Gamine(f): 4:17pm On Apr 02, 2007 |
Miss kini? Muki sef kno we just dey play may u no put mouth for inside soup wey u no fit chop!Iroro |
Re: Naija English! by IroroRoyal(f): 4:22pm On Apr 02, 2007 |
kia!!! i don die! shy na me you deh follow talk? Gemine Too late, i don put mouth wel wel!! |
Re: Naija English! by Gamine(f): 4:31pm On Apr 02, 2007 |
may u no die finish! me i dey comot this syde later jare! |
Re: Naija English! by IroroRoyal(f): 4:54pm On Apr 02, 2007 |
E go Be na |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 4:54pm On Apr 02, 2007 |
no lele |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (28) (Reply)
- Will You Be Game - / Let's See Who Can Find Out The Animals In These Pictures. / What Makes You Happy Today?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |