Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,159,079 members, 7,838,721 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 08:19 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Naija English! (21521 Views)
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (28) (Reply) (Go Down)
Re: Naija English! by kateflow(f): 7:19pm On Apr 03, 2007 |
no mind the ewure |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 7:21pm On Apr 03, 2007 |
iwo ni! jayba kateflow! mo ma do ti e o |
Re: Naija English! by jaybaby(f): 7:26pm On Apr 03, 2007 |
Kate Abeg dnt Killi mi wit lafta---Lilibo O ti di EWURE Lala ma je ke gba ni eti ooo? |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 7:44pm On Apr 03, 2007 |
aguntan na ni owun na!!! talo to be ko wa try e! jayba |
Re: Naija English! by 9ja4eva: 7:24am On Apr 04, 2007 |
Yu b razo. |
Re: Naija English! by dafman(m): 2:50pm On Apr 04, 2007 |
i'm coming |
Re: Naija English! by nikynike(f): 2:54pm On Apr 04, 2007 |
Nothing the shele |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 7:30pm On Apr 04, 2007 |
smtn dey sele o 4 stamford bridge |
Re: Naija English! by morayo15(f): 2:56am On Apr 05, 2007 |
Even comon english, you can not spoke. Stop Parambulating About. Gimme Eyes Water. Nonsense and Ingredient. which kain jabbgajantis be this na? You are d wota in my garri. |
Re: Naija English! by 9ja4eva: 8:55am On Apr 05, 2007 |
I jst weak |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 1:40pm On Apr 05, 2007 |
wetn u do overnite wey u tired? |
Re: Naija English! by 9ja4eva: 4:38am On Apr 07, 2007 |
I need to jack. |
Re: Naija English! by jaybaby(f): 6:51pm On Apr 07, 2007 |
Wetin concer We? |
Re: Naija English! by 9ja4eva: 6:59pm On Apr 07, 2007 |
I ask u? |
Re: Naija English! by jaybaby(f): 9:06pm On Apr 07, 2007 |
Who B U? |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 12:14am On Apr 08, 2007 |
dr who |
Re: Naija English! by 9ja4eva: 10:08am On Apr 08, 2007 |
No na Dr wura |
Re: Naija English! by Perle(f): 10:48am On Apr 08, 2007 |
@9ja4eva I dey wait for Names of Celeb |
Re: Naija English! by 9ja4eva: 10:49am On Apr 08, 2007 |
I don paste |
Re: Naija English! by Perle(f): 11:10am On Apr 08, 2007 |
ok i don see am |
Re: Naija English! by 9ja4eva: 11:10am On Apr 08, 2007 |
I won go crash |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 5:28pm On Apr 08, 2007 |
no go kpai 4 ur sleep o! cos u no 1 kpai b4 u die! lailai! lol |
Re: Naija English! by 9ja4eva: 6:52am On Apr 10, 2007 |
Body jst dey jare. |
Re: Naija English! by jaybaby(f): 8:29pm On Apr 10, 2007 |
Who e concern? |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 11:04pm On Apr 10, 2007 |
dey ask me! i dey com |
Re: Naija English! by jaybaby(f): 8:40pm On Apr 11, 2007 |
Wetin b chelsee na GIN? |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 8:44pm On Apr 11, 2007 |
wetn u tink say e be? |
Re: Naija English! by jaybaby(f): 8:51pm On Apr 11, 2007 |
Aromantic Shenapps! |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 9:01pm On Apr 11, 2007 |
ehn! dat na u thinkin! |
Re: Naija English! by jaybaby(f): 9:06pm On Apr 11, 2007 |
me tinkin ke--na him ni |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 9:07pm On Apr 11, 2007 |
1 word get diff meaning! |
Re: Naija English! by jaybaby(f): 9:14pm On Apr 11, 2007 |
Iro nla |
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (28) (Reply)
- Will You Be Game - / Let's See Who Can Find Out The Animals In These Pictures. / What Makes You Happy Today?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |