Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,518 members, 7,816,256 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 08:21 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Grace Or Coincidence (510 Views)
Grace Testimony From Nigeria : Protected From Armed Robbery / What Saved Noah? Grace Or Obedience? (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Grace Or Coincidence by Olagbenga95(m): 7:07pm On Mar 27, 2015 |
I was just thinking ritenow on my bed about my life and i noticed one bizarre thing.Dat tin is dat i only succeed in tins i do for fun or tins am not serios wit. Let me give examples : 1.The GCE WAEC am using,my dad sef no knw dat i register for it.I wil just leave d house lik am goin out wen i wan go write exam. 2.The PD wey i use enter OAU,i don even tell my mum dat i go write d exam d following year again not knowin dat dey will admit me. During my PD prog,d weekends wey i use in skul is not up to 10,my hostel mates can testify to dat,yet i passed PD despite going home almost every weekend. 3.Since my 100l days,d core courses wey i no attend dia lectures at all is more dan 8,yet i no fail any.Na d ones i alwaz attend dia lectures nd take serios,na hin i alwaz av prob wit. 4.The 1st work wey give me money,i no even take am serios wen aplying for it cos d pix i use gan was taken in d morni wen av nt baf nd i do d reg dat morni also online. And lots more o. Now am asking? |
Re: Grace Or Coincidence by delishpot: 7:45pm On Mar 27, 2015 |
Grace. But I believe say you focus on those things naim make you do them well. Cos grace without effort no dey Work. 1 Like |
(1) (Reply)
SERMON Jotters:the Base And The Database Of The Wicked / The Church At Ease In Zion / Please This Is Serious And Urgent! If U Dnt Ave A Remedy Please Just Ignore
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |