Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,183 members, 7,818,585 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 07:16 PM

Please Can This Happen In Nigeria - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Please Can This Happen In Nigeria (865 Views)

When Your Husband Wants To Cook And This Happen!!!!photos!!! / This Can Only Happen In Naija (photos) / Can This Happen In Nigeria? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Please Can This Happen In Nigeria by ELTON123(m): 9:27pm On Apr 18, 2015
This morning I just dey escort one of my friends go bus stop from my house when I see one clean beautiful girl come out from her Brand New Range Rover SUV dey cry, dey kneel down dey beg one slim bobo wey be like say him never chop for months. The babe just dey beg dey cry dey follow the guy, dey tell am say she no need money, she no need Brazilian wigs, she no want house or anything, she say she no even need the SUV all she want na him love, him kisses and him warm embrace. The babe just dey shout dey cry.
When I hear these words my heart stop, my head spark and my brain burst, the guy no even dey look the babe sef, na there me come vex say if this guy no value this girl well right now me I don fall in love be that, so make I go claim this girl. But as I near them, one man just touch me for back say "Mr. Man abeg no block the camera… na film dem dey shoot....."
I just tire!

Can this happen in nigeria
Re: Please Can This Happen In Nigeria by bewla(m): 9:42pm On Apr 18, 2015
chineke mei
Re: Please Can This Happen In Nigeria by newsomtin(m): 9:42pm On Apr 18, 2015
ELTON123:
This morning I just dey escort one of my friends go bus stop from my house when I see one clean beautiful girl come out from her Brand New Range Rover SUV dey cry, dey kneel down dey beg one slim bobo wey be like say him never chop for months. The babe just dey beg dey cry dey follow the guy, dey tell am say she no need money, she no need Brazilian wigs, she no want house or anything, she say she no even need the SUV all she want na him love, him kisses and him warm embrace. The babe just dey shout dey cry.
When I hear these words my heart stop, my head spark and my brain burst, the guy no even dey look the babe sef, na there me come vex say if this guy no value this girl well right now me I don fall in love be that, so make I go claim this girl. But as I near them, one man just touch me for back say "Mr. Man abeg no block the camera… na film dem dey shoot....."
I just tire!

Can this happen in nigeria
Re: Please Can This Happen In Nigeria by lardeipo(f): 9:56pm On Apr 18, 2015
[quote author=newsomtin post=32867998][/quote]


seriously!!!
Re: Please Can This Happen In Nigeria by spaggyy(m): 10:19pm On Apr 18, 2015
[size=16pt]Guy you almost spoil our movie shooting that day ooo....wetin u dey find sef?[/size]

(1) (Reply)

Reason For Fuel Scarcity. / Abbreviations You Need To Know / Who Is The Mumu Here

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.