Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,236 members, 7,953,887 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 08:21 AM

Dis Na End Of Road For Mikel? - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Dis Na End Of Road For Mikel? (888 Views)

Mikel Obi Reacts To Buhari's Wife In Kitchen Comment With This Photo / Breaking: Chelsea Players Want Conte To Drop Kante For Mikel / Outrageous, As Chelsea Demand N7.8 Billion For Mikel (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Dis Na End Of Road For Mikel? by AKPOSbaba: 6:40pm On Apr 25, 2015
Chelsea don dey plan to offload Mikel Obi to Southampton so dat dem go fit buy dia strikar,Morgan Schneiderlin wey Southampton don put Ogbonge price of 25million pounds for him head.
Oyibo pipo say wen pesin caria don dey nosedive,dat is to say,wen dem no too value U too much again,
dem go use u dey play,dem go use u dey play kalokalo.
Di way wey di mata be now,Mikel be like carrot wey dem take dey bribe rabbit so dat dem go catcham and na wetin Chelsea dey try to do so dat dem go catch dia target,Morgan Schneiderlin.
Anoda club wey dey try to kolobi Schneiderlin since last year,na Arsenal.
Anyway,me I go siddon for fence dey watch who go buyam at di end of di day.

SOURCE....http://ogakpatakpata..com/2015/04/end-of-roadchelsea-won-force.html

1 Like

Re: Dis Na End Of Road For Mikel? by vokalguy(m): 7:11pm On Apr 25, 2015
AKPOSbaba:
Chelsea don dey plan to offload Mikel Obi to Southampton so dat dem go fit buy dia strikar,Morgan Schneiderlin wey Southampton don put Ogbonge price of 25million pounds for him head.
Oyibo pipo say wen pesin caria don dey nosedive,dat is to say,wen dem no too value U too much again,
dem go use u dey play,dem go use u dey play kalokalo.
Di way wey di mata be now,Mikel be like carrot wey dem take dey bribe rabbit so dat dem go catcham and na wetin Chelsea dey try to do so dat dem go catch dia target,Morgan Schneiderlin.
Anoda club wey dey try to kolobi Schneiderlin since last year,na Arsenal.
Anyway,me I go siddon for fence dey watch who go buyam at di end of di day.
SOURCE....http://ogakpatakpata..com/2015/04/end-of-roadchelsea-won-force.html


As soon as I read the first sentence, I jumped to the conclusion that this is a rubbish post... First of all Schneiderlin IS NOT a striker you idiot. Second of all, proper grammar is highly appreciated
Re: Dis Na End Of Road For Mikel? by Nobody: 7:58pm On Apr 25, 2015
vokalguy:



As soon as I read the first sentence, I jumped to the conclusion that this is a rubbish post... First of all Schneiderlin IS NOT a striker you idiot. Second of all, proper grammar is highly appreciated

What do you mean by proper grammar? The guy simply presented his news in a different format - Pidgin English. Its quite original, if u ask me. Makes the news less boring to read also.
Re: Dis Na End Of Road For Mikel? by AKPOSbaba: 9:15pm On Apr 25, 2015
Justosaus:


What do you mean by proper grammar? The guy simply presented his news in a different format - Pidgin English. Its quite original, if u ask me. Makes the news less boring to read also.

God bless u. pipo like u Naim know wot it means To be Creative.weda dat guy wey dey do ITK like it or not,pidgin english na di first language of ova 100 million nigerians.
What is wrong in adding pep to nigerians daily life?
Wen lagbaja first stat to wear mask dem dey laffam but today he is one of africa's most Respected artiste.thanks to d style he choosed.
Re: Dis Na End Of Road For Mikel? by AKPOSbaba: 9:24pm On Apr 25, 2015
vokalguy:



As soon as I read the first sentence, I jumped to the conclusion that this is a rubbish post... First of all Schneiderlin IS NOT a striker you idiot. Second of all, proper grammar is highly appreciated
Mr Wole Soyinka.picking holes in people's write up.wich One u write?
We know ur. Type
Re: Dis Na End Of Road For Mikel? by buskie13(m): 10:20am On Apr 26, 2015
vokalguy:



As soon as I read the first sentence, I jumped to the conclusion that this is a rubbish post... First of all Schneiderlin IS NOT a striker you idiot. Second of all, proper grammar is highly appreciated
guy.....Schneiderlin is a midfielder.. i hope u know where Mikel plays

(1) (Reply)

Aliko Dangote Says He Keen On Buying Arsenal Football Club / Obafemi Martins Edge Over Drogba As The Highest Paid African Footballer In MLS / Wow!! Unlossable Fixed Odd Matches

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.