Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,654 members, 7,809,477 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 10:14 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Hot Nigerian Pidgin Proverbs And Meaning (1711 Views)
Some Common Nigerian Pidgin Proverbs / Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... / Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too (2) (3) (4)
Hot Nigerian Pidgin Proverbs And Meaning by Nobody: 11:52am On Apr 27, 2015 |
[b] *Craze no hard to form,na the trekking be wahala. English translation : Easier said than done. *No matter how hot your temper be,e no fit boil beans. English translation: Calm down, your temper won’t solve the problem. *Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup. English translation: You can’t run away from your destiny *Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap. English translation: Keep calm! Nothing lasts forever. *Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef. English translation: Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush! *Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different. English translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish. *Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus. English translation: Give everyone what they deserve. *The difference between kpekere and plantain chips na packaging. English translation: Don’t judge based on appearance alone. *Escort me, Escort me, na im slave trade take start. English translation: Serious things sometimes start like a joke. *The water wey dem use take make eba can never be recovered back. English translation: Don’t cry over spilled milk.[/b] 2 Likes 1 Share |
Re: Hot Nigerian Pidgin Proverbs And Meaning by shakazuldadon: 11:52am On Apr 27, 2015 |
lolz |
Re: Hot Nigerian Pidgin Proverbs And Meaning by Brugo(m): 11:52am On Apr 27, 2015 |
Re: Hot Nigerian Pidgin Proverbs And Meaning by Nobody: 11:53am On Apr 27, 2015 |
OP the tin wey u smoke ehn i dey smoke the one wey pass am English my craze pass yours!!! |
Re: Hot Nigerian Pidgin Proverbs And Meaning by Nobody: 12:02pm On Apr 27, 2015 |
olaxco2f: Laffin in diverse tongues English Meaning... Typing... 2 Likes 1 Share |
Re: Hot Nigerian Pidgin Proverbs And Meaning by Nobody: 12:05pm On Apr 27, 2015 |
Hmmmm...im learning Pidgin down here |
Re: Hot Nigerian Pidgin Proverbs And Meaning by delishpot: 12:09pm On Apr 27, 2015 |
Nice one. But shey the plantain chips and pkakere own means........Its how you present yourself that takes you above or below others? That na how me translate am to be O. As in packaging makes a difference |
Re: Hot Nigerian Pidgin Proverbs And Meaning by Nobody: 12:10pm On Apr 27, 2015 |
KashyBaby: but wetin u dey form sef? no cum dey form jand for nairaland o |
Re: Hot Nigerian Pidgin Proverbs And Meaning by Nobody: 12:14pm On Apr 27, 2015 |
vimi: I dunno wat tat means...but it sounds cool |
Re: Hot Nigerian Pidgin Proverbs And Meaning by Nobody: 12:18pm On Apr 27, 2015 |
KashyBaby:Lol, na ur type dey go Dubai cum back naija with British accent Meaning... Where are you from? |
Re: Hot Nigerian Pidgin Proverbs And Meaning by isan(m): 12:18pm On Apr 27, 2015 |
Funny tho |
Re: Hot Nigerian Pidgin Proverbs And Meaning by Nobody: 1:01pm On Apr 27, 2015 |
vimi: Hahaahaha..no british accent for me... |
(1) (Reply)
Screen Shots; Telephone Facts Of Hausa,igbo And Yoruba People / Hilarious Trick From Son To Mother / J
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |