Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,474 members, 7,816,118 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 05:32 AM

Trekkers Club: Abeg Who Wan Trek Now Or Una No Wan Meet Buhari - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Trekkers Club: Abeg Who Wan Trek Now Or Una No Wan Meet Buhari (437 Views)

Caught In Police Probe Mess, Alaafin Of Oyo To Meet Buhari / Five Men Plan To Trek To Mecca For Buhari / Beliefs About The Trekkers; check out if your belief is there. (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Trekkers Club: Abeg Who Wan Trek Now Or Una No Wan Meet Buhari by kikesblog(m): 9:17pm On May 05, 2015
As i dey type this piece na trek i dey trek coz for my area we no get fuel for motor na our leg we dey use take waka about.

The question wey i wan ask be say, wetin dey on top trekkn wey dey trend all about 9ja dis days all in the name of Sai Baba's victory.

Mtcheww by now i know one mumu wey wan trek to Yankee because of Mayweather's victory.

Boya make we kuku form trekkers club sef?
Re: Trekkers Club: Abeg Who Wan Trek Now Or Una No Wan Meet Buhari by tpiadotcom: 10:29am On May 16, 2015
Let me watch the movie first before I can comment on the trekking.

(1) (Reply)

Nigerian Airways Coming Soon!!! / Any Virgin Here In Nairaland / Fire Outbreak On 6th Floor Federal Secretariat

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.