Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,548 members, 7,812,750 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 06:38 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Joke Section: - Chat Thread (54277 Views)
Joke Section Football Fiesta (guys Vs Ladies) still ongoing (2-1) / Joke Section Offtopic Chat Thread / Joke Section 2009 Awards (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (108) (Go Down)
Re: Joke Section: - Chat Thread by disease(m): 9:43am On Feb 12, 2009 |
@romade & ben2001 how una dey today? |
Re: Joke Section: - Chat Thread by Ben13: 9:46am On Feb 12, 2009 |
stop making a noise like a China phone |
Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 9:47am On Feb 12, 2009 |
see neo witch anoda anti-romade o Ben no fear i no go punch ur nose 2day Disis na wah 4 u o |
Re: Joke Section: - Chat Thread by Ben13: 9:55am On Feb 12, 2009 |
hmmmm, mi mind rest |
Re: Joke Section: - Chat Thread by disease(m): 10:01am On Feb 12, 2009 |
@romade Ol' boy no mind me o! No chance to go online nowadays. |
Re: Joke Section: - Chat Thread by neowelsh(m): 10:06am On Feb 12, 2009 |
@ben futo 1 finish but dem no reach. If na me u tell say, dey like china fone i 4 don dey cry. @romade i am not neo witch, see as u dey like 2hours ago |
Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 10:09am On Feb 12, 2009 |
china fone cry is disis signature & if u no be winch ow u take see me? Disis u dey owe landlord abi y u dey hide insyd toilet? |
Re: Joke Section: - Chat Thread by disease(m): 10:10am On Feb 12, 2009 |
@neo_welsh error @romade |
Re: Joke Section: - Chat Thread by Ben13: 10:24am On Feb 12, 2009 |
browsing in the toilet |
Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 10:34am On Feb 12, 2009 |
no even make matter worse by increasing ur Bp o |
Re: Joke Section: - Chat Thread by neowelsh(m): 10:38am On Feb 12, 2009 |
Disease technology, wich is d lastest 1? Dat guy no dey shit finish. |
Re: Joke Section: - Chat Thread by Ben13: 10:39am On Feb 12, 2009 |
that's a really big disease |
Re: Joke Section: - Chat Thread by disease(m): 10:43am On Feb 12, 2009 |
@Ben20001 U should try browsing in the toilet. Its cool. |
Re: Joke Section: - Chat Thread by sylve11: 10:46am On Feb 12, 2009 |
hey my fefle how una dey? |
Re: Joke Section: - Chat Thread by Ben13: 10:47am On Feb 12, 2009 |
*slaps disease with my left foot, for a very stupid advise* |
Re: Joke Section: - Chat Thread by disease(m): 10:48am On Feb 12, 2009 |
My main guy sylve11 how dey go dey go? @Ben20001 Bluetooth slaps are not allowed. U have been warned. |
Re: Joke Section: - Chat Thread by Moyola(f): 10:51am On Feb 12, 2009 |
Disease?!!! |
Re: Joke Section: - Chat Thread by disease(m): 10:54am On Feb 12, 2009 |
@Moyola What happened? Did somebody beat you? |
Re: Joke Section: - Chat Thread by Ben13: 10:57am On Feb 12, 2009 |
the slap meant for you mistakingly touched her |
Re: Joke Section: - Chat Thread by disease(m): 11:00am On Feb 12, 2009 |
@Ben20001 So ur bluetooth slap dey bend like those bullets in the movie WANTED. Interesting. |
Re: Joke Section: - Chat Thread by Ben13: 11:02am On Feb 12, 2009 |
must you call me Ben20001? |
Re: Joke Section: - Chat Thread by sylve11: 11:08am On Feb 12, 2009 |
@beny, where is my twinny? |
Re: Joke Section: - Chat Thread by Ben13: 11:12am On Feb 12, 2009 |
so he woke up before you? probably, he might have bedwet and doesn't want to be held responsible |
Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 11:14am On Feb 12, 2009 |
Benjy is Ben20001 not ur full name Sylvanus ur twinny dey busy 4 my farm |
Re: Joke Section: - Chat Thread by dyabman(m): 11:45am On Feb 12, 2009 |
ur farm ! |
Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 11:55am On Feb 12, 2009 |
which of d farms u dey tink of |
Re: Joke Section: - Chat Thread by spenchuks(m): 12:05pm On Feb 12, 2009 |
Ben20001: Ben, i'm convinced beyond all reasonable doubt that u bedwet. and this is exactly what u do every morning |
Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 12:15pm On Feb 12, 2009 |
. . |
Re: Joke Section: - Chat Thread by dyabman(m): 12:27pm On Feb 12, 2009 |
romade: wotever i read , its automatically translated in Yoruba language, so Farm means OKO - DICK. |
Re: Joke Section: - Chat Thread by Moyola(f): 12:30pm On Feb 12, 2009 |
C all ya derty mouth farm kor, bush nii |
Re: Joke Section: - Chat Thread by dyabman(m): 12:33pm On Feb 12, 2009 |
Moyola: u love dirty talks dont you? , |
Re: Joke Section: - Chat Thread by Moyola(f): 12:36pm On Feb 12, 2009 |
disease: naa yur name o! |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (108)
How Your Security Pattern Looks When You Use Your Entire Salary To Buy Phone / Photo: When Your Plate Number Is The Source Of Your Problem / Lagos,Onitsha Or Aba? Where Can You Find A Compound with Toilet issue Like This?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |