Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,652 members, 7,809,467 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 10:05 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? (2031 Views)
Man Knocked Down By A Car In Umuekar Abia (Graphic Photos) / Lagos Driver Brutally Beaten By A Policeman For Scratching A Car (photos) / At What Age Should A Boy Be Called A Man? (2) (3) (4)
I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by neltzlink: 2:44pm On Feb 12, 2009 |
In serious need.[color=#990000][/color] |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by spikedcylinder: 2:45pm On Feb 12, 2009 |
You work or steal. |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by patwhizkid(f): 2:46pm On Feb 12, 2009 |
Use ur iya's breast 4 money ritual. Oloshi |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by blackmann(m): 3:14pm On Feb 12, 2009 |
don't mind patwhizkid and spikedcylinder jare. dem no like to dey see young men have ideas. i get one volkwagen gala wey dey rust for our compound. just needs a set of seats, tyres, rims, and an engine tuneup. na the one wey my great great great grand papa use during world war one. i go dash u for free. |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by chamotex(m): 3:18pm On Feb 12, 2009 |
Why not sell your family house? |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by patwhizkid(f): 3:22pm On Feb 12, 2009 |
His family doesn't have a house |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by dani1luv: 3:22pm On Feb 12, 2009 |
@ Poster Go apply for loan in a bank *that if you are working* and btw a period of sum tyme you pay off |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by blackmann(m): 3:25pm On Feb 12, 2009 |
Abeg no mind these guys jare. u fit get dis one sef. na bigger boys dey cruise am. imagine driving around the neighbourhood at 10kmph in one of these. they'll know dat u have arrived!!!
|
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by chamotex(m): 3:26pm On Feb 12, 2009 |
patwhizkid: Okay! He might aswell buy a plastic gun and go into the nearest bank. |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by patwhizkid(f): 3:29pm On Feb 12, 2009 |
No money 2 buy plastic gun. Besides, he lives in an interior villa, no bank around |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by chamotex(m): 3:38pm On Feb 12, 2009 |
patwhizkid: Well there is cutlass, dagger, shovel and catapult. If he carry am enter neighbour house, something must drop for him. |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by Nobody: 4:05pm On Feb 12, 2009 |
Different ways: Ask your parents, if no Ask any relatives, if they have an old beat up car, if no Work for a car (Look into ways you can make legitimate money) and Wait, be patient all these things will come eventually Pray for one, miracles happen, |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by patwhizkid(f): 4:14pm On Feb 12, 2009 |
@ chamotex their cutlass don rust, shovel don break, etc. |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by 190: 4:21pm On Feb 12, 2009 |
do yahoo the quickest way out but dnt get caught! |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by chamotex(m): 4:41pm On Feb 12, 2009 |
patwhizkid: Are you sure you are not the poster cuzz u seem to know everything about him? |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by Treetop20(m): 5:08pm On Feb 12, 2009 |
inspired men sells cars go to the auto section |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by jamace(m): 6:00pm On Feb 12, 2009 |
@ Poster Tomorrow na valentine naa. You suppose to ask how you go take get babe for val. Why car? Abi your babe wan disown you because you no get ride? Or is another guy trying to snatch your babe with his ride? Any way, for whatever reason sha, just take it easy, you hear? |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by pureminded: 6:05pm On Feb 12, 2009 |
I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? ***You need to join an Armed Robbery Gang as soon as possible*** Best solution |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by shillla: 6:14pm On Feb 12, 2009 |
my people na waooo na so una take hate the boy make we ask am where him dey write from first make una no muder him dream oooo abeg |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by Czarskit(m): 6:41pm On Feb 12, 2009 |
What's 'Romantic' about this post?. . . |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by otokx(m): 6:56pm On Feb 12, 2009 |
@czarskit i wanted to ask the same thing o; the guy fit go do yahoo-yahoo |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by Nautillus(m): 8:22pm On Feb 12, 2009 |
Naira land Bloggers ,. . .you guys will come up with anything. . .Dude, get a Job and earn some cash. . .then you can buy a car. . .abi you wan go thief? ? ? |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by Moyola(f): 8:26pm On Feb 12, 2009 |
Whatz romantic about yu in need of a car? Use ur iya's breast 4 money ritual. Oloshi LOL!! |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by dani1luv: 8:30pm On Feb 12, 2009 |
Moy! You again |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by chamotex(m): 9:00pm On Feb 12, 2009 |
poster Whatever you do, no go thief foor that Ikeja/******* side o. Na where my people dey stay be that o. If I hear say my popsie ride don miss? |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by Moyola(f): 10:26pm On Feb 12, 2009 |
dani1luv: Yes, ILuff. . . . chamotex: LOL!! name d areaa nau. . . . so he can keep off! |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by patwhizkid(f): 10:43pm On Feb 12, 2009 |
No mind am o, na ajegunle im popsy dey stay o |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by Moyola(f): 10:45pm On Feb 12, 2009 |
Yu sabi hin Popsie? |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by eyonigger(m): 12:43am On Feb 13, 2009 |
na hotmail boys plenty pass 4 here self, na just few yahoo yahoo dey. Guy go press computer make u collect control lyk those men wey dey ur next street driving santana! Big up man. |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by patwhizkid(f): 12:49am On Feb 13, 2009 |
Yes moyola, i sabi im popsy wel wel |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by Moyola(f): 1:18am On Feb 13, 2009 |
wait make hin kon catch yu for dia! |
Re: I'm A Boy Of 20 I Need A Car Of My Own How Do I Go About It? by Muza(m): 1:55am On Feb 13, 2009 |
These ar ur options,choose the easiest one for u
|
Abuja-lokoja Road Blocked? / Pictures Of 8 Months Old Pregnant Model Will Shock You / 2go App: How To Download, Open And Use A 2go Latest Account
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |