Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,244 members, 7,860,560 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 12:36 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Nigerian Thieves! (23246 Views)
The Three Thieves / The 3 Thieves / Ali Baba And The 40 Thieves (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) ... (31) (Reply) (Go Down)
Re: Nigerian Thieves! by Ben13: 3:02pm On Mar 12, 2009 |
I won't! |
Re: Nigerian Thieves! by CrazyMan(m): 3:14pm On Mar 12, 2009 |
Lola, how you de, I hear say you win lottery |
Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey: 3:20pm On Mar 12, 2009 |
so,u sef don hear. i wan use d mony invest |
Re: Nigerian Thieves! by D1KeleVra(m): 3:27pm On Mar 12, 2009 |
crazykid: Lottery, my left-crunchy-nut!!! |
Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey: 3:29pm On Mar 12, 2009 |
wetin dey do dis one |
Re: Nigerian Thieves! by tommy2k2(m): 3:32pm On Mar 12, 2009 |
@ crazy na true say lola win lottery, she win OWO BABA IJEBU, nai make she dey raise shoulder for every one here |
Re: Nigerian Thieves! by CrazyMan(m): 3:33pm On Mar 12, 2009 |
Na jealousi de worry am. |
Re: Nigerian Thieves! by romsky: 3:34pm On Mar 12, 2009 |
y him no play dat tym |
Re: Nigerian Thieves! by D1KeleVra(m): 3:43pm On Mar 12, 2009 |
Dirty people!! |
Re: Nigerian Thieves! by CrazyMan(m): 3:49pm On Mar 12, 2009 |
Tommy2k2. Yes o she win owo baba ijebu. I do de plan to carry am come east so we go chop the money together. |
Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey: 3:50pm On Mar 12, 2009 |
omo igbo,ole,u sef wan chop baba ijebu na pappy ugochukwu u go win |
Re: Nigerian Thieves! by tommy2k2(m): 3:52pm On Mar 12, 2009 |
@ D1 count me out ooo |
Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey: 3:53pm On Mar 12, 2009 |
e go count u in |
Re: Nigerian Thieves! by tommy2k2(m): 3:55pm On Mar 12, 2009 |
@ lola (pappy ugochukwu) na new lottery zone be that, abe gimme d address cuz me and crazykid self wan win OWO pappy ugochukwu |
Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey: 4:00pm On Mar 12, 2009 |
consultancy fee first |
Re: Nigerian Thieves! by D1KeleVra(m): 4:09pm On Mar 12, 2009 |
Yes o! tommy2k2: Ur counted out. |
Re: Nigerian Thieves! by CrazyMan(m): 4:10pm On Mar 12, 2009 |
No money lola |
Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey: 4:11pm On Mar 12, 2009 |
no deal then |
Re: Nigerian Thieves! by tommy2k2(m): 4:17pm On Mar 12, 2009 |
@ lola u never leave the habbit of (MONEY FOR HAND BACK FOR GROUND0 ABI |
Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey: 4:20pm On Mar 12, 2009 |
dat is d spirit of gud busines |
Re: Nigerian Thieves! by CrazyMan(m): 4:29pm On Mar 12, 2009 |
Lola I'm still waiting for you to come to the East so we can share the money together. Where are you now? |
Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey: 4:38pm On Mar 12, 2009 |
u too lik mony |
Re: Nigerian Thieves! by clemcykul(f): 4:45pm On Mar 12, 2009 |
yes na, money makes the world thick |
Re: Nigerian Thieves! by D1KeleVra(m): 4:51pm On Mar 12, 2009 |
crazykid: U go turn 90! |
Re: Nigerian Thieves! by CrazyMan(m): 4:51pm On Mar 12, 2009 |
Lola. Who no like money. |
Re: Nigerian Thieves! by tommy2k2(m): 4:54pm On Mar 12, 2009 |
me i no like money ooo if i see for ground, hahaha, i go retun am to d nearest police station |
Re: Nigerian Thieves! by clemcykul(f): 5:02pm On Mar 12, 2009 |
storyyyyy |
Re: Nigerian Thieves! by D1KeleVra(m): 5:05pm On Mar 12, 2009 |
tommy2k2: E mean say u be police-man! Abi na Olokpa? |
Re: Nigerian Thieves! by CrazyMan(m): 5:09pm On Mar 12, 2009 |
I wonder. |
Re: Nigerian Thieves! by tommy2k2(m): 5:11pm On Mar 12, 2009 |
ne i no be gentleman at all ooo i be africa man original |
Re: Nigerian Thieves! by CrazyMan(m): 5:23pm On Mar 12, 2009 |
Too bad I've spent my last N10, I would have given it to you. |
Re: Nigerian Thieves! by D1KeleVra(m): 5:57pm On Mar 12, 2009 |
Na u first offer o! If the guy discharge accidentally untop your head, hmmm, well. |
(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) ... (31) (Reply)
burna boy bags grammy nomination for the second time / The Lying Game.. / Obama Does 'Gangnam Style' Dance To Embarrass Daughters
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |