Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,825 members, 7,851,792 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 08:17 AM

Shey Davido Dey Go Class? - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Shey Davido Dey Go Class? (638 Views)

Efe: 'I Been Dey Feel Marvis But E Dey Unfortunate Say Im Get Boyfriend' (video) / Genevieve Nnaji Vs Seyi Shey Vs Uche Ogbodo:Who Rocks The Braids Best?(photos) / Sheyi Shey Rocks Gray Braids: Hit Or Miss? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Shey Davido Dey Go Class? by medexico(m): 10:49pm On Jun 07, 2015
Abeg students of Babcock shey una dey see Davido for school?
because I dey wonder how he get first class.
Re: Shey Davido Dey Go Class? by vizkiz: 10:55pm On Jun 07, 2015
you be mumu! The nigga don graduate e no matter if him go class or not...stay here dey ask mumu question undecided
Re: Shey Davido Dey Go Class? by temitemi1(m): 10:56pm On Jun 07, 2015
Abeg wetin him study self grin
Re: Shey Davido Dey Go Class? by HzRF(m): 11:24pm On Jun 07, 2015
If he doesn't attend class am sure his money will on his behalf
Oya go get money
Re: Shey Davido Dey Go Class? by Nobody: 11:43pm On Jun 07, 2015
medexico:
[s]Abeg students of Babcock shey una dey see Davido for school?
because I dey wonder how he get first class.[/s]
Negodu ajuju

(1) (Reply)

Chris Rock's Estranged Wife Wants Half Of His $70million Fortune. / How Sad...a 34-year-old Man, Solomon Ajisafe, Has Been Arrested By The Police Fo / Take A Look At Nigerian Most Comedian Basketmouth & His Cute Daughter On Display

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.