Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,456 members, 7,816,055 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 01:21 AM

Ogogoro Na Acid Now - Federal Government - Family - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Family / Ogogoro Na Acid Now - Federal Government (514 Views)

Na Wa! This Baby Na 'bros' To Seyi Law's Baby. Behold A 13-pound Baby.-photo. / Na Wa Oh! Read 15 Reasons Why Men Prefer Olosho To Their Wife By Amala.ng / Runs Girl Pours Acid On Sugar Daddy’s Wife (see Photo) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Ogogoro Na Acid Now - Federal Government by AKPOSbaba: 10:00am On Jun 09, 2015
Ogogoro na acid for bodi from today akordin to govment.
Federa govment don ban ogogoro alias
kai-kai for naija.
Di director general of National Agency for Food and Drugs Administration and Control,
NAFDAC, Dr. Paul Orhii naim yarn dis one on monday.
He say na 38 pipo don die for Rivers state sake of say dem shack ogogoro
and wack dog meat recently and dem no go fit fold hands dey look until e kill evribodi.
Rivers state don alreadi banam since last week for di state.
Apart from Rivers,pipo don die for Ondo state too
and dem stil put all di blame for Ogogoro head.

Dis ban go affect many Ijaw,Urhobo,Itsekiri
and many oda malleh dem from other area wey be say na dis bizness dem take dey take care of dia family.
I rememba ebola wen dem say na bush meat dey cause am.
Bush meat sellers carry protest enta town say make govment find anoda excuse say bush meat na koret meat.
I go siddon dey watch how di mata go end weda dem go protest or dem go change enta anoda bizness.

SOURCE....http://ogakpatakpata..com/2015/06/ogogoro-drinking-go-land-you-for.html

Re: Ogogoro Na Acid Now - Federal Government by spanishguy: 11:18am On Jun 09, 2015
acid ke

(1) (Reply)

error..wrong section / Old Sweet Memories / It's Another New Month, Share Your New Month greetings/Messages Here

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.