Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,044 members, 7,814,569 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 03:16 PM

Take Time To Read This And Show Some Help ( Phone App Or Pc App ) - Phones - Nairaland

Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / Take Time To Read This And Show Some Help ( Phone App Or Pc App ) (532 Views)

Help. Phone For Heavy User 50k Budget / Please Help, Phone Restarts When Opening Facebook App / How To Read Whatsapp Message Without The Sender Knowing. (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Take Time To Read This And Show Some Help ( Phone App Or Pc App ) by Smilelo(m): 8:31am On Jun 14, 2015
Country people una well done oooo , Happy Sunday to all of una ooo,

Our people talk say anywhere way pikin dey cry dey point hand if him papa no dey there him mama go dey. na waiting make me carry this matter come give una so make una follow me put month take see as una fit solve this problem so me.

The rate of which people dey too lie lie for Facebook done dey too much for this our country Niaja, How person so post something just now come back date the time and date say him post am since 5hrs ago or 3days ago i wick and i fear but i know run even when u catch am red handed him go still, na waiting make i bring this message come make all of una way dey here if help me out.

waiting i want make una help me do be say make una Give me or Help me with any app way be say person if use know the real time and date when person post something for facebook . i beg make una help me i know say some of una get am or una know person way get the app .

i go like to know the name of the app and where i go fit download am .

na waiting make me carry this waka come meet una so una weldone oooo.

once again make una no forget say e get as e be na waiting make me carry this waka come meet una so . make una put mouth for this waka i dey wait una reply all the Gurus way dey here i need una help .

once again Country people na here i match break

(1) (Reply)

Any One With Lenovo 3k For Sale / How About Ulefone Alpha? FHD 3000mah 2+16 Sony Camera Only $150 / Infinix

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.