Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,791 members, 7,810,058 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 07:42 PM

14 Interesting Joke About Naija People - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / 14 Interesting Joke About Naija People (1495 Views)

Orezi And Davido Makes Joke About "Buhari Chanji" Very Hilarious / Hillarious Joke About Adekunle Gold's Portrait / Funny Joke About Buhari (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

14 Interesting Joke About Naija People by luckymoon(m): 12:31pm On Jul 05, 2015
1. Naija President motor convoy dey
di highest in the whole world 2. 90%
of people wey come from
Ibadan, the capital of Oyo state get
gap for teeth 3. Out of 18000 people
we register for NECO or WAEC for Gombe state only 18
pass 4. Women wey come from Imo
state
Nigeria get hair for chest pass man !!
Egbegbe! 5. To live for Abuja cost
more money dan to live in London (o tio and light
no dey sef) 6. For Nigeria, you go find
more
musicians dan anywhere in the world
7. Abuja girls dey very materialistic but
cheap. (Ouch!) 8. Maiduguri girls get the longest hair,
Fulani babes get di longest tounge (no
ask me how den take measure am) 9.
Every state for Nigeria get place wey
dem dey call Sabo 10. Gwagwalada be
di hotest place for Nigeria 11. Calabar gals no want ya
money,
only ya energy . Ewo!! 12. Di word
wey we dey talk di most
for Nigeria be ”How fare” 13. Lagos
State govment lock up 7 churches for noise pollution 14. Ibo
man dey hustle from Jan 2nd
to Dec 24 only to spend am all for one
week for village.4 more joke @ http://luckymoonzone.wapka.mobi/forum2_112213912.xhtml
Re: 14 Interesting Joke About Naija People by Barry2015(f): 12:34pm On Jul 05, 2015
Laughing spreeeeeeeeee
Re: 14 Interesting Joke About Naija People by Nazeeboy(m): 12:35pm On Jul 05, 2015
It doesn't seems like jokes to me angry
Re: 14 Interesting Joke About Naija People by osaslord500(m): 12:56pm On Jul 05, 2015
number 14 bam
Re: 14 Interesting Joke About Naija People by Ajibo111(m): 3:29pm On Jul 05, 2015
and for your mind.....you don crack joke
Re: 14 Interesting Joke About Naija People by NaLaugh: 3:48pm On Jul 05, 2015
Barry2015:
Laughing spreeeeeeeeee

Then you must be real easy to amuse

(1) (Reply)

This Old Joke Will Make You Laugh All Day / Hostel Probs: A Short True Life Story / What In Hell Was She Thinking?!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.