Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,942 members, 7,952,794 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 01:13 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Food / Guys Don Suffer O. (1124 Views)
Guys Don Suffer O. by Tundeiab(m): 1:54pm On Jul 25, 2015 |
I am in a eatery; MR BIGGS at the moment. In an attempt to feed my eyes, I saw a guy and a lady occupying a table. Before the girl was a big lap of chicken and chill bottled water. The guy was just looking at her while she ate. Guys, can you do this. It's certain na d guy buy the food. See the pix below
|
Re: Guys Don Suffer O. by Houseofglam7(f): 1:56pm On Jul 25, 2015 |
Go dey snap pishure wey dem no send you. You for ask the guy if him dey watch him weight na 1 Like |
Re: Guys Don Suffer O. by ladyF(f): 1:57pm On Jul 25, 2015 |
Lol wetin concern u? 1 Like |
Re: Guys Don Suffer O. by Luizkid(m): 1:59pm On Jul 25, 2015 |
...Nairalanders been doing Amebo sinx 2005 1 Like |
Re: Guys Don Suffer O. by Tundeiab(m): 2:05pm On Jul 25, 2015 |
Houseofglam7: Sorry, he be like say I dey spoil your market ba? |
Re: Guys Don Suffer O. by Tundeiab(m): 2:06pm On Jul 25, 2015 |
ladyF:I get plan for us to do same na! |
Re: Guys Don Suffer O. by Tundeiab(m): 2:07pm On Jul 25, 2015 |
Luizkid:Brother! Just think am. Without amebo the world will be a boring place to live na. |
Re: Guys Don Suffer O. by ladyF(f): 2:14pm On Jul 25, 2015 |
Tundeiab:Lol, don't worry I'll share my plate with u ehnn...I won't leave u to starve |
Re: Guys Don Suffer O. by Tos87(m): 2:15pm On Jul 25, 2015 |
the girl be like... this one thinks my smiling to his unsolicited talks means am following. let me keep talking while keep my mouth busy. 1 Like |
Re: Guys Don Suffer O. by Tundeiab(m): 2:28pm On Jul 25, 2015 |
ladyF: Chai! There is God o. |
Re: Guys Don Suffer O. by Nobody: 2:34pm On Jul 25, 2015 |
Chai, I cry for this guy |
Re: Guys Don Suffer O. by nwaanambra1(m): 2:49pm On Jul 25, 2015 |
and the mumu dey shine teeth while swallowing saliva and deep inside regretting his miserable life! the wicked hungry olosho no even fit take style request for second spoon so she can share with him and cover poverty by pretending to be in love! naija babes eh! |
Re: Guys Don Suffer O. by Yustash001(m): 3:23pm On Jul 25, 2015 |
The guy will be like ''chop am well well make you belle full...after you don chop am finish...make me self con chop you'' |
Re: Guys Don Suffer O. by Raymie(m): 3:30pm On Jul 25, 2015 |
OP, so if we no bend our neck to see this picture, yhur amebo no go sweet ne? |
Re: Guys Don Suffer O. by libertyfather(m): 3:45pm On Jul 25, 2015 |
That's why I dunt tell girls to meet me up @ eateries, just imagine a plate of rice and chicken with go for 5 bottles of Goldberg, so why wasting my time in a place where only you can have fun and me will relax at a bar alone later in the day, better you join me @ my joint make we both flex there together..... true! true!! If I dey eatery I don't know what they sell there make I no go buy wetin go run my Belle so why I go order chop |
Re: Guys Don Suffer O. by Tundeiab(m): 5:31pm On Jul 25, 2015 |
Raymie:Bros abeg which kind phone u dey use? He be like say witches and wizards from your village dey use ur. Phone take selfie... |
Re: Guys Don Suffer O. by Tundeiab(m): 5:33pm On Jul 25, 2015 |
libertyfather:Bros you stingy o. You want carry money go heaven? |
Re: Guys Don Suffer O. by passionate88: 8:17pm On Jul 25, 2015 |
What da f&@k!.... I still find it confusing why some guy still do things like this... Can the idiot girl do same for you?.... All because of toto |
Re: Guys Don Suffer O. by Tundeiab(m): 4:11pm On Jul 26, 2015 |
passionate88:I tire o... Lol |
(1) (Reply)
Thereubens Oven-dried Catfish / Quality Wine For Sale In Abuja (alcohol And Non Alcohol) / Jollof Wars Just Got Funny
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |