Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,016 members, 7,817,997 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 02:57 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (954) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3381573 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (951) (952) (953) (954) (955) (956) (957) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:49pm On Feb 07, 2016
rukkyola... u sure say no b fraiser turn solo?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:50pm On Feb 07, 2016
CROBBOY:

My BabyLove, why waste your energy when you obviously know that what you'll get in return is Criticisms upon criticisms?

Anyways, how was your day?
Lol boo boo kitty he needed an answer

My day has been good,yours?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:51pm On Feb 07, 2016
ashkenking:
ah don vex oo. uno add ma moniker
shebi i don warn una sey make una no dey IRRELEVANT NAMES 4 'RELEVANT NYSC MATA.
OYO is ur case if 'j' catch u.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:51pm On Feb 07, 2016
LogoDWhiz:



Chai!


Just to welcome and not to flirt with them!

You don dey overdo the job!
if i won make dem feel @ home, i go put up some smilling face nw nd talk som words wey go sweet dem, I can even drive dem around d city in dat my new official lambogini
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:52pm On Feb 07, 2016
Fraiser:
no worry if u won go follow babe talk jus use lyk 3 botus of dark sailor shock ur body, inspiration go come
no way..how I go dey force inspiration unto girl mata.



I dey talk am as I c am...no time.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by yanabasee(m): 11:53pm On Feb 07, 2016
LogoDWhiz:

E don do!
U be man na!

Ayam not vexing sire!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by mariomakez(m): 11:53pm On Feb 07, 2016
if u know u are online and waiting for the NYSC portal to open like this post. I want to know if I am alone. grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 11:54pm On Feb 07, 2016
LogoDWhiz:



Lmao!

Your response is epic! grin grin cheesy

Hehehe no mind fraiser grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:54pm On Feb 07, 2016
justified10:
I kinda get ur point... I hate to b corrected "rudely" as well.

lyk my pressy logodWhiz would say *let it slide*

Lol! grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by odiagabros(m): 11:54pm On Feb 07, 2016
mariomakez:
if u know u are online and waiting for the NYSC portal to open like this post. I want to know if I am alone. grin
..boss i dey with u

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Gosj01(m): 11:54pm On Feb 07, 2016
Guys, are you ready for the good news??
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by lizzyfearless(f): 11:56pm On Feb 07, 2016
LogoDWhiz:



grin cheesy

Chai, Lizzy. This your post dey do me one kain o!


I gentle!

Sure o. I musto go church!
All enemies against having a hitch-free registration must die! Die! Die! grin


I think there is a part for Trouser and another Shirt.

But one thing I know is, whatever you choose is inconsequential, if you resume early, you'll be able to choose the perfect size. And if you get a not-too perfect size, you can ammend it through a tailor at mammi market



Hope say u sef go church?
. Yes I did and thanks very much. With the way you always sound one would think you have served before. Lolz. Well done
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:57pm On Feb 07, 2016
yanabasee:


Meant to say... The secretariat....

And I hate it when ppl talk to me in this manner..... You should've corrected me without any element of insult... If you must grow up...please do... Becoming a graduate isn't your thing at all... You should pro'lly be selling oranges at the roadside.....
lmao... Baba da one too ash o, abah why na bae nw next tym den no dey tro dat kyn hot bullet to woman
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by yanabasee(m): 11:59pm On Feb 07, 2016
justified10:
nice bro..chop knuckle
Ah don chop am... Oya tek ya Orijin...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:59pm On Feb 07, 2016
lizzyfearless:
. Yes I did and thanks very much. With the way you always sound one would think you have served before. Lolz. Well done

Lol! grin

Uwc dear!


Thanks! smiley


At this point I guess I have to add this, I was actually part of B15, part time tho!
So, I just observed and I learned some things there. Coupled with personal readings!


Btw, you haven't done your introduction. Kindly do so
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:00am On Feb 08, 2016
Fraiser:
u dis gal u don come again abi, u know i don dey watch u teytey as u dey post tinx wey no dey related to nysc, if i catch u enh sambisa will b ur ppa o, u just try post anytin wey no dey related to nysc dis nyt, na today u go know me, all ur mate don dey cafe don dey wait, dey chek tym make portal open, u dey here dey cause kasala
JESUS! Na wen aunty 'J' enter here!
Una wicked! Ashey una no love me as i take love una.E na no fit tel me make i pack my load liv dis una city dis nyt!
OYO IS UR CASE AS 4RM NW.I NO CARE WEda u na go pay me/ not.
OFF I GO! Aunty 'j' ar u stil vexing 4 me? NO U AR NOT.
IF U STIL DEY VEX ME UNKO? OYO IS UR CASE!
OFF I GO! I Go off! I dey cry dey go? Yes i am! Ar u lafin me? yes u ar!
U dey hail me? Yes u ar! U go play wit me 2moro? Yes u wil! If i no gri play wit u unko? OYO IS CASE
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 12:00am On Feb 08, 2016
teemama20:
Tnx pressy
Uwc dear!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 12:00am On Feb 08, 2016
Good evening guys,hope you guys are ready for reg,those of us that have not picked states yet may the lord minister to you this night as you go to bed....I wish all of us a hitch free reg

Rukkyola the weed way you dey take don too much shey na sent4rina dey give you ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 12:01am On Feb 08, 2016
eaglevision:
Less than 15 mins to the day of commencement of online registration for Batch A16 PCM's,little wonder the city is still filled up by this time,my humble self your Mr A16 and my darling Miss A16(Fraih) wish y'all a successful online registration.

Yeah, its a full house. To the early-registerers smiley keep us posted, so we'll see what registration looks like.
Enjoy a stress-free one!

Cc: Everyone
Fraiser, Rukkyola, IghravweIG, Amodu, LogoDWhiz, terrymason, prindu, SC31, Justified10 (you said good night 2hrs ago, are you viewing this thread from dreamland?)

Good night/morning smiley

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 12:01am On Feb 08, 2016
SC31:

Hehehe no mind fraiser grin

Lol! Sharp girl!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:01am On Feb 08, 2016
eaglevision:


Lmao! Issorai,thanks for asserting nd giving assent to the 'bill'
no wahala
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dapaiks: 12:02am On Feb 08, 2016
guys harsh sha at 12.00am dey don alredy overwelm nysc server
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 12:02am On Feb 08, 2016
yanabasee:

Ayam not vexing sire!
Okay bro. Good to know
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by mariomakez(m): 12:03am On Feb 08, 2016
and behold it is 12:03am now. what should I click o grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 12:03am On Feb 08, 2016
Fraiser:
if i won make dem feel @ home, i go put up some smilling face nw nd talk som words wey go sweet dem, I can even drive dem around d city in dat my new official lambogini


Nah! E no reach dat one.

Just welcome them.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by yanabasee(m): 12:03am On Feb 08, 2016
Fraiser:
lmao... Baba da one too ash o, abah why na bae nw next tym den no dey tro dat kyn hot bullet to woman


Lol.... Ah no d follow u talk dat one oh...

That no be bae oh... Na nigga like you!

But sha... Dat one no follow...

Ma house jst the hot.... Iyaf taken ma bath ample times... Fan isn't blowing breeze but heat...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 12:03am On Feb 08, 2016
All these people that were shouting registration portal will be opened 12:01am, where are there?

WHAT IS YOUR TIME NOW?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 12:04am On Feb 08, 2016
Rukkyola:

No b una fault,Shebi na me wey dey help una settle play,play,play mata na im cos am.If not una 4 knw dey talk ' IRRELEVANT NYSC MATA 4 HERE!
OYO is ur case if 'j' catch u.

Lol!


I have a favour to ask you Rukky!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 12:04am On Feb 08, 2016
Its Already 12:02 Monday 8th of February 2016! Abeg una portal dn open for there? Mine dae tell me for here say portal doesn't exist o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 12:04am On Feb 08, 2016
Fraih:


Yeah, its a full house. To the early-registerers smiley keep us posted, so we'll see what registration looks like.
Enjoy a stress-free one!

Cc: Everyone
Fraiser, Rukkyola, IghravweIG, Amodu, LogoDWhiz, terrymason, prindu, SC31, Justified10 (you said good night 2hrs ago, are you viewing this thread from dreamland?)

Good night/morning


Okay dear!

Stay safe

2 Likes

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:06am On Feb 08, 2016
yanabasee:


He said I "misyarned".... Whereas, I made a mistake... I actually meant to say the secreteriat..is close and that if the guy would chose AKS and incidentally given Abak...I could shelter him... Then I deleted the post and didn't bother to restructure the phrases..

If he's a graduate... He would've corrected me amicably and not like a tout...
bros abeg no vex, just see am as woman talk... Hmmm dis our women! D way dey talk somtym na patience we go dey get o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 12:06am On Feb 08, 2016
sirguy542:

I think my village juju wants to use you punish me well well for last year sacrifice wee I no gree do dats y dey tell me say na u b my wife. Me I no fit marry person wee dey smoke weed because me sef na weed smoker. sent4rina OYO is now your case.
lol! Ashey get brain or power 4 dis city.NA SO so mumu i go join dea grup dey discus NYSC RELATED MATa
OYO IS UR CASE IF U STIL DEY Fear!
U stil dey fear? No u ar not! Abi u dey laf? Yes u ar! U tink sey i smoke wid? Yes u do! U dey hail me? Yes u ar! If i no get ur tym unko? OYO IS UR CASE!

(1) (2) (3) ... (951) (952) (953) (954) (955) (956) (957) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 4 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.