Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,151 members, 7,818,471 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 04:37 PM

Reggae Blues (lovely Song For My Chelsea Fans) - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Reggae Blues (lovely Song For My Chelsea Fans) (829 Views)

Chelsea : Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho / Reggae Blues Remix(funny) / Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Reggae Blues (lovely Song For My Chelsea Fans) by PreacherxSon(m): 10:27pm On Oct 03, 2015
Lyrics: Dj Kawai - Reggae Blues remix ft. Mourinho After the matches face a boo (the blues,the blues) Make you do as you do (I do,I do) Enjoy the matches,chelsea blues (the blues,the blues) Cause even the blues get a boo (a boo,a boo) Share the points,share the goals (the goals,the goals) Everybody wanna win (the blues,the blues) As far as say IVANOVIC dey play (dey play,dey play) Wingers pop champagne oo....aaahhhaaa haaaaa

Verse 1.... Bobo see PELE wey dem dey boo (dey boo,dey boo) He don turn Amokachi the Bull (the bull,the bull) Mourinho dont know what to do(to do to do) Oga Abrahimovic just dey look (dey look,dey look) hahahahaahahahaha........i no get lyrics again,you can Fill in the blank spaces, even chelsea fans the blues (the blues,the blues)..... Abeg chelsea fans na Dj kawai song cause am so make una no kill me .. Cause me myself dey boo d blues ( the blues, the blues) Lol The boo chelsea Lwkmd
Re: Reggae Blues (lovely Song For My Chelsea Fans) by JewelRegi(f): 10:42pm On Oct 03, 2015
Lolz nt a Chelsea fan bt I dey pray for dem
Re: Reggae Blues (lovely Song For My Chelsea Fans) by juwoonn(m): 10:45pm On Oct 03, 2015
I think most Nigerians think in a very similar way..
This is d same song dey sang where I watched d game 2day

(1) (Reply)

Report :liverpool Sign Jurgen Klopp On A Three Year Deal / NFF Endorse Odegbami For FIFA Presidency / C Ronaldo Bags Best Goal Scorer In La Liga

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.