Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,673 members, 7,955,474 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 06:54 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Chelsea : Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho (2697 Views)
Harry Songz Ft Mourinho-reggae Blues Remix / Reggae Blues Remix(funny) / Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho (2) (3) (4)
Chelsea : Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by ifeatu2011: 12:58pm On Oct 04, 2015 |
Lyrics: Harry Song - Reggae Blues remix ft. Mourinho After the matches face a boo (the blues,the blues) Make you do as you do (I do,I do) Enjoy the matches,chelsea blues (the blues,the blues) Cause even the blues get a boo (a boo,a boo) Share the points,share the goals (the goals,the goals) Everybody wanna win (the blues,the blues) As far as say IVANOVIC dey play (dey play,dey play) Wingers pop champagne oo....aaahhhaaa haaaaa Verse 1.... Bobo see NAISMITH wey dem dey boo (dey boo,dey boo) He don turn Amokachi the Bull (the bull,the bull) Mourinho dont know what to do(to do to do) Oga Abrahimovic just dey look (dey look,dey look) hahahahaahahahaha........i no get lyrics again,you can Fill in the blank spaces, even chelsea fans the blues (the blues,the blues)..... 3 Likes |
Re: Chelsea : Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by clintino700(m): 1:08pm On Oct 04, 2015 |
I don die oh.... 1 Like |
Re: Chelsea : Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by MARKone(m): 2:04pm On Oct 04, 2015 |
Hahaha 1 Like
|
Re: Chelsea : Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by Nobody: 6:36pm On Oct 04, 2015 |
Mourinhothinks say him be boss....... ( the boss, the boss) he come dey see wenger like a fool....... (like fool, like fool) now wenger don dey see am as mumu...... (mumu, mumu) now relegation don begin to call........ (to call, to call) and e be like say chelsea im wan to chop..... (to chop, to chop) petr cech go pop shampagne ooH.... hahahhaa...abeg meh una forgiv me o ah no be arsenal or chelsea fan but i was enjoyin d op lyrics i decided to add some OP U ARE A MAD O 1 Like |
Re: Chelsea : Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by Nobody: 10:18pm On Oct 04, 2015 |
See the complete lyrics here! Harry song ft morinho...raggae blues, Enjoy........Chorus. Afta d matches face d boo (d blues, d blues) Make u do as I do (I do, U do) Enjoy d matches Chelsea lose(d blues, don lose) Share d pts n score d goals(d pts d goals) Every team wana win (d blues d blues) As far as IVANOVIC dey play(dey play dey play) Wenger o pop champagne oo…. Aahhh haaa Verse1. Bobo c Naismith wey dem dey boo(dey boo dey boo) He don turn Amokachi d bull(d bull d bull) Mourinho dnt know wat to do(to do to do) Oga Abrahimovic just dey look(dey look dey look) If Ivano play dem must lose(must lose must lose) Porto na tiger bitee d blues (d blues d blues) Oya now Our Hazard oooo He don taya ooooo If Mourinho no sell lvanovic Dem go still dey lose. Jeeeessssuuuuuuuuu. Cc: ronald4lif KingTom 1 Like |
Re: Chelsea : Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by KingTom(m): 10:33pm On Oct 04, 2015 |
iAmCharis: 2 Likes |
Re: Chelsea : Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by chimerase2: 10:40pm On Oct 04, 2015 |
KingTom:morale lesson |
Re: Chelsea : Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by KingTom(m): 11:13pm On Oct 04, 2015 |
chimerase2:page 1 1 Like |
(1) (Reply)
Jose Mourinho Gives Thanks To Ball Boy For Helping Assist Harry Kane’s Goal / Between Obafemi Martins And Yakubu Aiyegbeni:who Is Better? / Daley Blind Completes Manutd Medicals
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |