Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,635 members, 7,809,389 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 08:38 AM

Harry Songz Ft Mourinho-reggae Blues Remix - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Harry Songz Ft Mourinho-reggae Blues Remix (609 Views)

Chelsea : Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho / Reggae Blues Remix(funny) / Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Harry Songz Ft Mourinho-reggae Blues Remix by SirVjay(m): 4:23pm On Oct 05, 2015
Harrysong- Reggae Blues remix ft. Mourinho . Chorus. Afta d matches face d boo (d blues, d blues) Make u do as I do (I do, U do) Enjoy d matches Chelsea lose (d blues, don lose) Share d pts n score d goals(d pts d goals) Every team wana win (d blues d blues) As far as IVANOVIC dey play (dey play dey play) Wingers o pop champagne oo.... Aahhh haaa . Verse1. Bobo c Naismith wey dem dey boo(dey boo dey boo) He don turn Amokachi d bull(d bull d bull) Mourinho dnt know wat to do (to do to do) Oga Abrahimovic just dey look (dey look dey look) If Ivano play dem must lose (must lose must lose) Southampton tiger bitee d blues (d blues d blues) Oya now Dem Hazard oooo He don taya ooooo If Mou no sell lvanovic Dem go still dey lose. Jesu. Chorus!

1 Like

Re: Harry Songz Ft Mourinho-reggae Blues Remix by Phame: 4:46pm On Oct 05, 2015
grin grin

(1) (Reply)

My Fixed Match / I Almost Signed For Porto, Says Iheanacho / Sunday Oliseh Involved In Heated Argument With The NFF

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.