Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,535 members, 7,958,647 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 07:39 PM

Song For Chelsea Fans - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Song For Chelsea Fans (625 Views)

Gent Eye Move For Chelsea Defender Kenneth Omeruo / Michy Batshuayi Scores For Borussia Dort Again And Chelsea Fans Go Wild (Photos) / Rudiger Sign For Chelsea Fc For A Fee Of 34m From Roma (massage To Fans & Video) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Song For Chelsea Fans by Nobody: 6:35pm On Oct 04, 2015
For Chelsea Fans...loooool Lyrics: T.J Song - Reggae Blues remix ft. Mourinho After the matches face a boo (the blues,the blues) Make you do as you do (I do,I do) Enjoy the matches,chelsea blues (the blues,the blues) Cause even the blues get a boo (a boo,a boo) Share the points,share the goals (the goals,the goals) Everybody wanna win (the blues,the blues) As far as say IVANOVIC dey play (dey play,dey play) Wingers pop champagne oo....aaahhhaaa haaaaa Verse 1.... Bobo see PELE wey dem dey boo (dey boo,dey boo) He don turn Amokachi the Bull (the bull,the bull) Mourinho dont know what to do(to do to do) Oga Abrahimovic just dey look (dey look,dey look) hahahahaahahahaha........i no get lyrics again,you can Fill in the blank spaces, even chelsea fans the blues (the blues,the blues)..... Abeg chelsea fans na Dr Parotlaff song cause am so make una no kill me .. Cause me myself dey boo d blues ( the blues, the blues) Lol The boo chelsea

(1) (Reply)

Falconets Qualify For Under 20 World Cup in New Guinea (2016) / Premier League Club Signs Golden Eaglet Starlet / Tyson Fury Beats Wladimir Klitschko To Become World Champion

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.