Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,039 members, 7,953,130 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 11:09 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Letter To Vincent Enyeama (914 Views)
Wife To Vincent Eyeama’s Brother Dies Months After Wedding / Vincent Enyeama's Wife Speaks Up On His Retirement From Super Eagles / Photos Of Vincent Enyeama Leaving Super Eagles Camp (2) (3) (4)
Letter To Vincent Enyeama by kennyjodeci(m): 3:02pm On Oct 10, 2015 |
Hello Enyeama my guy, I hope say you go read this letter, even if you nor read am, your agents go pass the message across shaa........see bro, we know say you serve this country for 13years but the way you dey talk am like say you were not paid in those years....like say you offer Naija free service....nor be say how Oliseh treat you dey fair o, but guy e don do...you don cry pass. FAZE....anyway somehow na good thing say you don retire, make other goal keepers shine, na under you Austin Ejide dey for those 13years, e nor fair nah...13years naim Ejide dey under you, you nor even pity the guy atleast make him shine a bit.....well, my guy chill, anything wey get beginning also get end...e go better make you nor talk about this Issue again, make Nigerians do the job for you I be your #1 fan o, right from when you dey Enyimba, I love you and how you carry yourself, your humility and maturity on the pitch and I believe that a lot of Nigerians do love you, that aside is ssomething to cheer up with.....Vincent my man, na here I go stop...may God continue to bless you and your Family...Amen! |
Re: Letter To Vincent Enyeama by espn(m): 3:05pm On Oct 10, 2015 |
kennyjodeci:you have been his fan for 13ys and don't knw he's enyeama no inyama..na wa oo |
Re: Letter To Vincent Enyeama by Nobody: 3:11pm On Oct 10, 2015 |
Open letters everywhere sha.............. |
Re: Letter To Vincent Enyeama by realtestament(m): 3:20pm On Oct 10, 2015 |
Confam letter but correct yasef, dat guy name no be enyama na Enyeama #u're welcome, i knw u wanna say thank u |
Re: Letter To Vincent Enyeama by bookceleb: 4:30pm On Oct 10, 2015 |
op i no know why i just feel like slapping you |
Re: Letter To Vincent Enyeama by kendrick9(m): 4:50pm On Oct 10, 2015 |
Enyeama errors has cost us in two world cups... we should move on from him..... |
Re: Letter To Vincent Enyeama by kennyjodeci(m): 6:07pm On Oct 10, 2015 |
bookceleb: Short man..if your hand ever get to my face I go give you 10k |
Re: Letter To Vincent Enyeama by kennyjodeci(m): 6:08pm On Oct 10, 2015 |
realtestament: Lol thank you |
Re: Letter To Vincent Enyeama by bookceleb: 6:22pm On Oct 10, 2015 |
kennyjodeci: longman.. 10k cos i resemble u broke ass nigga. |
(1) (Reply)
Lol, I Can't Stop Laughing With These Pics / How To Become An Agent For Naijabet / See How A Twitter Handle Differentiate Between Alex Iwobi & Rashford
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |