Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,049 members, 7,810,878 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 05:34 PM

Harrysong Ft Mourihno-reggae Blues Remix - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Harrysong Ft Mourihno-reggae Blues Remix (951 Views)

Harrysong – Reggae Blues (remix) Ft. Mourinho (highly Hilarious) / Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho / Harrysong- Reggae Blues Remix Ft. Mourinho (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Harrysong Ft Mourihno-reggae Blues Remix by brianero24(m): 4:59pm On Oct 14, 2015
CHORUS
Afta d matches face d boo
(d blues, d blues)
Make u do as I do (I do, U do)
Enjoy d matches Chelsea lose
(d blues, don lose)
Share d points n score d goals
(d pts d goals)
Every team wana win
(d blues d blues)
As far as IVANOVIC dey play
(dey play dey play)
Verse1.
Bobo c Naismith wey dem dey boo(dey boo dey boo)
He don turn Amokachi d bull
(d bull d bull)
Mourinho dnt know wat to do
(to do to do)
Oga Abrahimovic just dey look
(dey look dey look)
If Ivano play dem must lose
must lose must lose)
Porto na tiger bitee d blues (d blues d blues)
Oya now
Dem Hazard oooo
He don taya ooooo
If Mou no sell lvanovic
Dem go still dey lose.
Jesu!

1 Like

Re: Harrysong Ft Mourihno-reggae Blues Remix by ZeezaRapture(m): 2:07pm On Oct 15, 2015
Wow wow wow this is creativitygringringringrin

Kudos to whoever did thisgrin

1 Like

(1) (Reply)

See The Opportunity Ladies Get Most Times(photo) / Funniest Ways To Breakup With Your Boy/girlfriend... / Indomie N Pepsi Will Be Using Style To Insult Nigerians

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.