Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,575 members, 7,955,120 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 05:30 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / See Wat Recession Dey Cause (21721 Views)
Shey Nah Ths Type Of Mouse Dey Cause Lassa Fever? / VERY FUNNY: Make Una See Wetin Big Nyash Dey Cause....lolzzzzzz / I Ask God For Cute Chick With Long Legs And Big Ass, See Wat I Got! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (25) (26) (27) (28) (29) (Reply) (Go Down)
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 4:52pm On Aug 05, 2009 |
Recession sets in |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 4:57pm On Aug 05, 2009 |
From d westville |
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 10:28pm On Aug 05, 2009 |
that is ur side |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 9:11am On Aug 06, 2009 |
nite worker who called you dat sef? |
Re: See Wat Recession Dey Cause by TaxiSubaru(m): 9:23am On Aug 06, 2009 |
I tink it was you, I heard you |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 10:21am On Aug 06, 2009 |
Tessys! |
Re: See Wat Recession Dey Cause by TaxiSubaru(m): 11:13am On Aug 06, 2009 |
Where is she.?! |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 11:26am On Aug 06, 2009 |
I'm rite under her looking at something greenish |
Re: See Wat Recession Dey Cause by TaxiSubaru(m): 11:45am On Aug 06, 2009 |
Ah, dat must be d bushes |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 11:55am On Aug 06, 2009 |
wow!! then tessys must be a very old woman. green bushes |
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 12:13pm On Aug 06, 2009 |
the type u cherish most bah? |
Re: See Wat Recession Dey Cause by TaxiSubaru(m): 12:18pm On Aug 06, 2009 |
Ooooh yes |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 2:45pm On Aug 06, 2009 |
lil shilren |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 2:51pm On Aug 06, 2009 |
Where are they?? |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 3:27pm On Aug 06, 2009 |
above me, under me & all over the place |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 4:48pm On Aug 06, 2009 |
Wit Ben being d youngest |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 5:10pm On Aug 06, 2009 |
wen be say I tall pass you. . .I senior u |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 5:25pm On Aug 06, 2009 |
Lai lai, console yaself |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 5:30pm On Aug 06, 2009 |
time neva reach make you close work? |
Re: See Wat Recession Dey Cause by dani1luv: 5:34pm On Aug 06, 2009 |
She wan do night vigil with her oga |
Re: See Wat Recession Dey Cause by Ben13: 6:33pm On Aug 06, 2009 |
in dat case, you wish to be her oga abi? |
Re: See Wat Recession Dey Cause by dani1luv: 6:54pm On Aug 06, 2009 |
I did not say so |
Re: See Wat Recession Dey Cause by sylve11: 7:38pm On Aug 06, 2009 |
camman sharap! |
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 8:16pm On Aug 06, 2009 |
abeg who be this taxi driver called subaru? |
Re: See Wat Recession Dey Cause by dani1luv: 9:39pm On Aug 06, 2009 |
shattap |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 8:29am On Aug 08, 2009 |
Ben20001: I love my work, I adore my boss dani1luv: |
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 8:43am On Aug 08, 2009 |
Teissy Teissy! Be careful what u do with ur boss o. . . heheĀ |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 8:52am On Aug 08, 2009 |
Eeeeeek!!! Interesting, smart stuff |
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 8:54am On Aug 08, 2009 |
i know u'd like that. im taking it off |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 9:12am On Aug 08, 2009 |
You did not just remove that website. Repost am na, pweeeeeze. . . |
Re: See Wat Recession Dey Cause by D1KeleVra(m): 9:46am On Aug 08, 2009 |
No! Find it yasef |
Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 9:50am On Aug 08, 2009 |
See his big head. You wan sell d website ni? |
(1) (2) (3) ... (25) (26) (27) (28) (29) (Reply)
Locked Car And Age Riddles: Can You Solve It? / Ble Retires / Don't Read These Jokes! (Else You Break Your Ribs!!!)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |