Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,667 members, 7,955,412 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 04:28 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / My Funniest Moment (552 Views)
What's The Funniest Book You Have Ever Read? / Novel: Caught In The Moment (house Of Earl Fashion) Written By: Onyeneke Abel / Just A Moment (2) (3) (4)
(1) (Reply)
My Funniest Moment by sugarmore(m): 9:18pm On Nov 14, 2015 |
[b][/b]na on friday night the tory happen. I was kulukele coming out of my expensive bugatti. Na he i enta this 5star hotel, na he people dhey look me inside my papa dash me agbada wey i wear. Na so i just gara go take seat near this fine lady. Hear as the talk go btw me and her. Me and my bad english sha. Me; how doing handsome daughter. (the girl no talk) me;am take care very care of u. (The girl still no talk) me;okay am think money is stop with me abi. (Na he i bring out dollars) slowly the girl just katapot commot frm hin seat, come sit with dat her stainless yash on top my lap. Na e i commot 35 dollar give the gal na so this girl dhey paint my face with the red paint wey dey her lips. Me sef dhe happy come dhey kiss d gal. Na he 1 huge guy dhey come ma side i no know maybe na the girl boyfriend na so the guy give me one thunder bomb slap. Na so i fly commot 4rm the 3 seater chair wey dhe my papa parlour na my mum slap o she say i dey kiss wrapper wey i use do pillow. 1 Like |
(1) (Reply)
Poem: I Have A Friend / The Secret Angel's 10 B / MY DREAM: The Price Of Her Motherhood.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |