Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,225 members, 7,822,152 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 07:25 AM

Psalm 23 In Pidgin English - Religion - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Psalm 23 In Pidgin English (432 Views)

​​​Psalm 23 In Nigerian Pidgin English / Pastor Psalm Okpe Of Fresh Oil Ministry And The Singer That Died In Benin Hotel / Psalm 23 In Pidgin English (hilarious)! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Psalm 23 In Pidgin English by Nobody: 1:26pm On Nov 25, 2015
Psalm 23 in Pidgin English:
1. The Lord na my shepherd, I dey kampe.
2. E make me sidon for where better dey flow yanfu yanfu. And come put me next to stream make my body
thermocool.
3. E panel beat my soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness because of Hin name.
4. Walaii! If I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join boko haram reach
valley of the shadow of death sef, liver no go fail me. Your rod and staff nko? Na so dem dey like
backbone dey comfort me.
5. You don arrange good fufu and Amala on top table make I chop. See bad belle people dey look waa waa. You rub me for head with vaseline intensive lotion. My cup come be like River Niger dey troway dey go.
6. True true, better life and mercy go dey follow me till I quench. And I go tanda for God house... lai
lai I no go comot for wia better dey. God Almighty, Na you biko! AMEN
I begi no shaken. God dey your side gidigba
Re: Psalm 23 In Pidgin English by Winna01(m): 1:45pm On Nov 25, 2015
Jesus is coming
Re: Psalm 23 In Pidgin English by Nobody: 9:03pm On Nov 25, 2015
Nice one
Re: Psalm 23 In Pidgin English by Anas09: 11:13pm On Nov 25, 2015
Walaii is a swear word. We don't swear in Christianity.
Re: Psalm 23 In Pidgin English by Anas09: 11:14pm On Nov 25, 2015
Walaii is a swear word. We don't swear in Christianity. Worst off, you are swearing to an idol, allah.

(1) (Reply)

My Father Will Kill Me If I Don't Steal. / Na Wa O. People No Dey Fear Men Of God Again / A Reply To Kekakuz. Re: Why I Stopped Going To Church:

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.