Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,215 members, 7,818,729 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 11:10 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Dani Wer You Go Since (1405 Views)
To All Those People Wer De Borrow Phone Facebook / If Jonathan And Buhari Wer To Be Women, Who Fine Pass? (pics) / Dani And Sons Off To Watch A Movie. . . (2) (3) (4)
Dani Wer You Go Since by Tonyet1(m): 12:39pm On May 28, 2009 |
errn? |
Re: Dani Wer You Go Since by bblacky(f): 12:51pm On May 28, 2009 |
Him don join d Niger Delta Boys |
Re: Dani Wer You Go Since by donsponky(m): 1:05pm On May 28, 2009 |
bblacky:olofofo na waiting dem dey see you for be that |
Re: Dani Wer You Go Since by romsky: 1:06pm On May 28, 2009 |
tonye na u suppose answer dat cus even for yim i no dey c u |
Re: Dani Wer You Go Since by bblacky(f): 1:12pm On May 28, 2009 |
donsponky:come u stil dey here? waitin u dey wait , |
Re: Dani Wer You Go Since by Ben13: 1:20pm On May 28, 2009 |
if dani no lock this thread in 5 minuite eh |
Re: Dani Wer You Go Since by romsky: 2:38pm On May 28, 2009 |
dani wey still dey hawk okro 4 3rd mainland bridge |
Re: Dani Wer You Go Since by DHead(m): 4:47pm On May 28, 2009 |
bblacky:Watin Niger Delter Boys do? |
Re: Dani Wer You Go Since by Ben13: 4:50pm On May 28, 2009 |
D Head of Niger delta boiz is getting pissed off sha |
Re: Dani Wer You Go Since by Lolabbey: 4:51pm On May 28, 2009 |
ne neva get shitted off sha |
Re: Dani Wer You Go Since by Ben13: 4:51pm On May 28, 2009 |
dani, do something about this thread |
Re: Dani Wer You Go Since by dani1luv: 4:54pm On May 28, 2009 |
tonye-t:Wia did i know you from You think sey ma name na ear-borne disease wey you go dey talk everywhere |
Re: Dani Wer You Go Since by Lolabbey: 4:59pm On May 28, 2009 |
hmmmmm |
Re: Dani Wer You Go Since by Ben13: 5:00pm On May 28, 2009 |
the dani of a guy still dey talk sef |
Re: Dani Wer You Go Since by dani1luv: 5:01pm On May 28, 2009 |
so . . . |
Re: Dani Wer You Go Since by DHead(m): 5:01pm On May 28, 2009 |
Ben20001:ben, Benson abi na sentmoris if u try me I go kidnap u for nothin |
Re: Dani Wer You Go Since by dani1luv: 5:04pm On May 28, 2009 |
see ijapa |
Re: Dani Wer You Go Since by Ben13: 5:07pm On May 28, 2009 |
dani don't make me angry o. I still have that kind of heart I had 24yrs ago o |
Re: Dani Wer You Go Since by DHead(m): 5:09pm On May 28, 2009 |
Ben20001:How im no go talk, u no see as im mouth dey like kpomo |
Re: Dani Wer You Go Since by DHead(m): 5:12pm On May 28, 2009 |
Ben20001:Ben, u wan cry |
Re: Dani Wer You Go Since by dani1luv: 5:15pm On May 28, 2009 |
DHead:I very sure that you have a stubborn head Hammer Head of Horror Ben20001: what's my biz. |
Re: Dani Wer You Go Since by Ben13: 5:17pm On May 28, 2009 |
OKRO, of course |
Re: Dani Wer You Go Since by dani1luv: 5:23pm On May 28, 2009 |
Agreed. But why are you so concerned about OKRO. . Do you sell it also |
Re: Dani Wer You Go Since by Ben13: 5:25pm On May 28, 2009 |
was that a question? if it is, was it for me? |
Re: Dani Wer You Go Since by Nobody: 5:27pm On May 28, 2009 |
Dani was with me |
Re: Dani Wer You Go Since by dani1luv: 5:31pm On May 28, 2009 |
Ben20001:It doesnt matter dear there's no doubt you nid a psycologist ibkaye:And would always be with you |
Re: Dani Wer You Go Since by Ben13: 5:33pm On May 28, 2009 |
That's a lie; merely looking at dani, you don't need a prophetess to tell you dani can't go too close to a woman |
Re: Dani Wer You Go Since by dani1luv: 5:41pm On May 28, 2009 |
Now I can see the heart of my haterz |
Re: Dani Wer You Go Since by StudioCFR(m): 5:56pm On May 28, 2009 |
Re: Dani Wer You Go Since by sylve11: 7:10pm On May 28, 2009 |
Ben20001: the nicest words ever spoken from a donkey's mouth |
Re: Dani Wer You Go Since by romsky: 8:30am On May 29, 2009 |
benji d donkey na wah o |
Re: Dani Wer You Go Since by Ben13: 9:33am On May 29, 2009 |
real wah. . . me I no be donkey o |
Who Is Jack Schitt? / Obama's Coversation With UFO (aliens). / Balotelli And De Rossi In Training!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |