Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,500 members, 7,819,817 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 12:33 AM

Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas (12112 Views)

Download Comedy Video: Exam Idiot _naija Stars Comedy _episode 25 / Bring The Idiot Down. (hilarious Joke) / Niggas Be Like I De Chase White (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by christheair(m): 9:47pm On Dec 24, 2015
Make una no too blame me ooo...For those Ajebo pikins wey no de understand pidgin abeg comot for here cos na post for real street niggas and nigroes.

Life de Funny oooo...My mates de sharpen knife wey de go use tear Chicken neck comot, me de serious de roast de fucking idiot animal wey I enter jungle go kill today! Chai Bush meat is always the best.

Come join me ooo

CC: Christheair

1 Like

Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by Waspy(m): 9:54pm On Dec 24, 2015
Isn't that a stuffy teddy bear??

1 Like

Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by 4everisaac(m): 11:16pm On Dec 24, 2015
How u manage post this post sef. because places like that yo place nor dey get network. Abi na cyber cafe u use? grin

4 Likes 1 Share

Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by babadem2much(m): 8:28am On Dec 25, 2015
christheair:
Make una no too blame me ooo...For those Ajebo pikins wey no de understand pidgin abeg comot for here cos na post for real street niggas and nigroes.

Life de Funny oooo...My mates de sharpen knife wey de go use tear Chicken neck comot, me de serious de roast de fucking idiot animal wey I enter jungle go kill today! Chai Bush meat is always the best.

Come join me ooo

CC: Christheair



Guy your swagger set. a beg u be Barry boy? cuz dem no dull at all
Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by nimat158(f): 12:23pm On Dec 25, 2015
can som1 pls tell me d name of dis animal, yoruba call it LILI
Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by YabaLeftist: 3:11pm On Dec 25, 2015
Good Lawd! No be hedgehog I dey see so, abi na porcupine? shocked

Abeg no chop thing o, that thing dey poisonous.
Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by mytime24(f): 4:28pm On Dec 25, 2015
Op no bring Ebola come back ooo
Wit dis kind endtime bush meat

1 Like

Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by Hamster143(m): 11:08pm On Dec 25, 2015
Na dos Yoruba boys b DAT, like village settings.
Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by christheair(m): 7:33am On Dec 29, 2015
4everisaac:
How u manage post this post sef. because places like that yo place nor dey get network. Abi na cyber cafe u use? grin
for your mind abi! de dere na university environment we go catch am self! so u see the IDIOT de go university

1 Like

Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by christheair(m): 7:34am On Dec 29, 2015
Waspy:
Isn't that a stuffy teddy bear??
For Your Mind Abi!!! De Dere De Dull
Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by christheair(m): 7:36am On Dec 29, 2015
babadem2much:




Guy your swagger set. a beg u be Barry boy? cuz dem no dull at all
U na boss na

1 Like

Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by christheair(m): 7:37am On Dec 29, 2015
nimat158:
can som1 pls tell me d name of dis animal, yoruba call it LILI
See This Babe oooh! u jump the title
Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by christheair(m): 7:40am On Dec 29, 2015
YabaLeftist:
Good Lawd! No be hedgehog I dey see so, abi na porcupine? shocked


Abeg no chop thing o, that thing dey poisonous.
for your mind abi! something wey don dilute finish and i don shit am comot...hahaha! de dere0 make pant de wear u
Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by christheair(m): 7:42am On Dec 29, 2015
mytime24:
Op no bring Ebola come back ooo
Wit dis kind endtime bush meat
All Join! Meat Na Meat...Make I Kill One Bring For U?
Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by christheair(m): 7:46am On Dec 29, 2015
Hamster143:
Na dos Yoruba boys b DAT, like village settings.
Guy Lock UP...Yoruba ke? u no read my profile. Nna gbara ugwu gi ooo
Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by nimat158(f): 9:16am On Dec 29, 2015
christheair:
See This Babe oooh! u jump the title
Wats d tittle
Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by Nobody: 9:49am On Dec 29, 2015
[size=30pt]Na ur Neighbour Teddy bear u go "kidnap dey roast abi" just kontunu... grin[/size]
Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by christheair(m): 9:38pm On Dec 29, 2015
nimat158:
Wats d tittle
No WaHaLa Add me for whatsapp make i tell u
Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by christheair(m): 9:41pm On Dec 29, 2015
grayht:
[size=30pt]Na ur Neighbour Teddy bear u go "kidnap dey roast abi" just kontunu... grin[/size]
na u sabi cos for me na meat wey i hunt for jungle!...all this AJEBO pikins and teddy bear self
Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by nimat158(f): 8:35am On Dec 30, 2015
christheair:
No WaHaLa Add me for whatsapp make i tell u
LOL
Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by ademasta(m): 8:45am On Dec 30, 2015
nimat158:
can som1 pls tell me d name of dis animal, yoruba call it LILI
U gat it! Awon yoruba so wipe, aja ti yio pa Lili, enu re yio s'eje.
Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by nimat158(f): 10:05am On Dec 30, 2015
ademasta:

U gat it! Awon yoruba so wipe, aja ti yio pa Lili, enu re yio s'eje.
Thank u jare

1 Like

Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by christheair(m): 2:14am On Jan 01, 2016
nimat158:
LOL
see dis one na help i wan help. afterall every help na help

1 Like

Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by christheair(m): 2:16am On Jan 01, 2016
ademasta:

U gat it! Awon yoruba so wipe, aja ti yio pa Lili, enu re yio s'eje.
Bia Mind Yourself OOO! Yoruba speaking is not allowed here! Next time come with an interpreter
Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by ademasta(m): 6:29am On Jan 01, 2016
christheair:
Bia Mind Yourself OOO! Yoruba speaking is not allowed here! Next time come with an interpreter
Plus a transmitter and a receiver for smooth broadcast!
Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by christheair(m): 11:28am On Jan 01, 2016
ademasta:
Plus a transmitter and a receiver for smooth broadcast!
LOLS All Join

1 Like

Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by Purposebabe(f): 12:04pm On Jan 01, 2016
U guys are funny. Op, nice one there. Me be confirm AjeKpako o
Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by wissenschaften(m): 8:36pm On Jan 01, 2016
ademasta:

U gat it! Awon yoruba so wipe, aja ti yio pa Lili, enu re yio s'eje.
beeni baba

1 Like

Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by Oshea4eva(m): 9:56pm On Jan 01, 2016
I dunno why anyone hasn't figured it out yet. thats a PORCUPINE you roasted bro
Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by faites(f): 10:31pm On Jan 01, 2016
That's not an idiot, that's a porcupine.
Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by christheair(m): 8:57pm On Jan 02, 2016
Purposebabe:
U guys are funny. Op, nice one there. Me be confirm AjeKpako o
Welcome Onboard
Re: Photo Of The IDIOT Meat I De Roast To Use Celebrate Christmas by christheair(m): 8:58pm On Jan 02, 2016
wissenschaften:
beeni baba
U guys should be interpreting ooooh

(1) (2) (Reply)

Best And Hilarious Responses To Social Media Posts / Female Bashing ~ / My Collection Of "Be Like Bro" Photos

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.