Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,508 members, 7,823,190 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 06:16 AM

Check This Lyrics Out From X-ray(ryhmes) - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Check This Lyrics Out From X-ray(ryhmes) (885 Views)

Who Remembers This Lyrics To A Song / Is Illuminati Real? Check This Lyrics / The Pulse Ft Busta Ryhmes So Tey Remix (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Check This Lyrics Out From X-ray(ryhmes) by xray2: 12:46pm On Oct 31, 2006
some guys wan stain me
and still dey claim
say na dem get the race
wen dem be lame
i go just put dem 2 shame
and dem chicks go blame dem
cuz we no dey 4 d same lane
and we no dey aim d same tin
i go just treat dem with a grain
of my own Bleep up abi dem no know say
my name na x-ray i go strain dem drain dem dry
i dey pray make
i reign and fell no pain
but some people dey complane
say dem hate me
even see how dem dey gaze at me
because i don blaze dem
d fire wey dem cook up na for vain
dis is my time to shine.

(1) (Reply)

Info About Radio Or T.v. Auditions Needed / Sanchez Song / Illmatic-greatest Hip Hop Album

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.