Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,399 members, 7,853,775 topics. Date: Saturday, 08 June 2024 at 12:04 AM

Hot Hangout Spot - Forum Games (192) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Hot Hangout Spot (110803 Views)

Can You Spot The Key In This Photo? / Can You Spot The Cat In This Photo? / Photo Of The Day:- Spot The Difference In These Korede Bello’s Pics (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (189) (190) (191) (192) (193) (194) (195) ... (200) (Reply) (Go Down)

Re: Hot Hangout Spot by CrazyMan(m): 9:47pm On Aug 02, 2007
Wetin una de eat sef?

Every time garri and groundnut
garri and groundnut
garri and groundnut
garri and groundnut
garri and groundnut
garri and groundnut
garri and groundnut
garri and groundnut
garri and groundnut

I no follow una chop jare.

Greet iice and Ika for me when they come you here?
I had lovely dreams about them smiley
Re: Hot Hangout Spot by debosky(m): 9:49pm On Aug 02, 2007
na poverty cause am, better no join dem chop, dem don put jazz for the garri and gnuts o! grin grin
Re: Hot Hangout Spot by mukina2: 9:51pm On Aug 02, 2007
crazykid:

Wetin una de eat sef?

Every time garri and groundnut
garri and groundnut
garri and groundnut
garri and groundnut
garri and groundnut
garri and groundnut
garri and groundnut
garri and groundnut
garri and groundnut

I no follow una chop jare.

Greet iice and Ika for me when they come you here?
I had lovely dreams about them smiley


Mamaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa shocked shocked shocked shocked shocked
twinnies you are being dreamt o grin grin



crazy kid our food in here is the best

we add some pammy and chinese puppies grin and we are good to go
Re: Hot Hangout Spot by dinozzo(m): 9:55pm On Aug 02, 2007
which one be chinese puppies, una dey chop dog for Gambia shocked?
Re: Hot Hangout Spot by mukina2: 10:00pm On Aug 02, 2007
Dinno nor kill me grin grin grin hahahahahahahahahaha ehehehehehehehehehehehehehe

i said puppies but i do not mean as in dogs o . . grin my lovely twinnies understand grin
Re: Hot Hangout Spot by dinozzo(m): 10:07pm On Aug 02, 2007
when I saw chinese puppies, I took it literally to mean that grin.
Re: Hot Hangout Spot by mukina2: 10:11pm On Aug 02, 2007
i nor fit chop dog grin


na taboo for our planet cheesy
Re: Hot Hangout Spot by DrDre1(m): 10:13pm On Aug 02, 2007
@ Mukina2
I wonder if you read your posts  grin
See how you're 'malfunctioning'  grin
Re: Hot Hangout Spot by mukina2: 10:20pm On Aug 02, 2007
Dr. Dre:

@ Mukina2
I wonder if you read your posts  grin
See how you're 'malfunctioning'  grin

leave me alone o

i talk to you so? angry

i go shoot u now o grin
Re: Hot Hangout Spot by dinozzo(m): 10:23pm On Aug 02, 2007
what is chinese puppies then?
Re: Hot Hangout Spot by mukina2: 10:37pm On Aug 02, 2007
Dinno
trust me grin you dnt want to know grin
Re: Hot Hangout Spot by dinozzo(m): 10:45pm On Aug 02, 2007
try me wink
Re: Hot Hangout Spot by mukina2: 10:50pm On Aug 02, 2007
hmmm see eh i do not want to be responsible if anything happens to you .

we ( ika ,Iice and me) are already immune to it grin

so letm e offer you something else wink

chinese Puppy is off tha hook grin
Re: Hot Hangout Spot by dinozzo(m): 10:59pm On Aug 02, 2007
mukina2:

hmmm see eh i do not want to be responsible if anything happens to you.

we ( ika ,Iice and me) are already immune to it

so letm e offer you something else wink

chinese Puppy is off tha hook grin
off tha hook it is.
Re: Hot Hangout Spot by mukina2: 11:02pm On Aug 02, 2007
dinozzo:

chinese puppies it is, from now on mukina is a certified dog eater grin.

Dinno angry i go wound you o grin grin

if e nor be say .you na my gunner bruv . by now ehhhhh cool

abeg we not dey chop dog grin grin grin
Re: Hot Hangout Spot by dinozzo(m): 11:06pm On Aug 02, 2007
just kidding, happy now
Re: Hot Hangout Spot by mukina2: 11:10pm On Aug 02, 2007
haaa Dinno kiss no hard feelings na

afterall we cant be fighting tongue gunners stick together wink
Re: Hot Hangout Spot by DrDre1(m): 11:28pm On Aug 02, 2007
Divided they fall grin cool
Re: Hot Hangout Spot by dinozzo(m): 11:33pm On Aug 02, 2007
nobody is fighting o. Gooners don't fight each other grin
Re: Hot Hangout Spot by DrDre1(m): 11:37pm On Aug 02, 2007
Yea, I can see that afterall, they carry chocolates in their cartridges, so sweet cool grin
Re: Hot Hangout Spot by dinozzo(m): 11:38pm On Aug 02, 2007
what team do you support dre?
Re: Hot Hangout Spot by informer: 1:51am On Aug 03, 2007
Man utd for life!
@topic

shrine!
Re: Hot Hangout Spot by iice(f): 3:55am On Aug 03, 2007
Twinny we are being dreamt of grin grin

CK try reduce that garri intake, you are getting worst!

Muki. . .Feeling abit better. . .gonna sleep in pammy later grin
Re: Hot Hangout Spot by aloib(f): 4:03am On Aug 03, 2007
iice, fine gurl no pimples,
Re: Hot Hangout Spot by iice(f): 4:11am On Aug 03, 2007
aloib angry angry grin Your husband dey sick you dey here dey toast me tongue grin

waddap naw?
Re: Hot Hangout Spot by aloib(f): 4:16am On Aug 03, 2007
hahaha, how him no go sick, wid all d tongolo pic wey him dey take, lol

lol, just dey enjoy the national holiday jare
Re: Hot Hangout Spot by iice(f): 4:20am On Aug 03, 2007
shocked shocked shocked How you take know? I dey tell you hin dey sick abi you dey talk to am naw angry angry That boy berra go rest jare grin

Eyah lucky you. . .holidays grin
I no get that one these days, but i go soon carry my yansh go mountains. . .i don tire jare!
Re: Hot Hangout Spot by aloib(f): 4:24am On Aug 03, 2007
lol, all d pics r on facebook, lol u didnt go, i don tell am to go and rest, hin sey he don sleep tire,
corect, na that mountain fit u, bush woman like u tongue
Re: Hot Hangout Spot by iice(f): 4:31am On Aug 03, 2007
go to the tongolo party? Nahhh i was outta town @ the beach grin grin But i heard it wasn't the ish. . .i go check am later. . . grin

Yes o, hin just dey sleep anyhow like mumu, abeg tell am make hin take hin medicine. He dey always forget.

Bush woman? I go wound you oh! angry grin grin Yes when i get money i dey go, am broke from my last trip grin
Re: Hot Hangout Spot by aloib(f): 4:38am On Aug 03, 2007
lol, it wasnt, hahahahaha, lol, eya, eya,

wer was ur last trip
Re: Hot Hangout Spot by iice(f): 4:43am On Aug 03, 2007
Beach naw. . .you know those islands. grin grin

Abeg i wan go chop. . .make you go talk to you yeye husband tongue
Re: Hot Hangout Spot by aloib(f): 4:45am On Aug 03, 2007
lol, i neva chop ma self

(1) (2) (3) ... (189) (190) (191) (192) (193) (194) (195) ... (200) (Reply)

The Chain Word Game / **NAIRALAND COUPLES' COMPETITION 2015** >>PLANNING/NOMINATION STAGE << / Confessions

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.