Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,163,335 members, 7,853,506 topics. Date: Friday, 07 June 2024 at 05:59 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Hot Hangout Spot (110787 Views)
Can You Spot The Key In This Photo? / Can You Spot The Cat In This Photo? / Photo Of The Day:- Spot The Difference In These Korede Bello’s Pics (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (190) (191) (192) (193) (194) (195) (196) ... (200) (Reply) (Go Down)
Re: Hot Hangout Spot by iice(f): 4:47am On Aug 03, 2007 |
diet? Men, you go dey later? I go just text you jare, i wan go chop. . .hunger eh |
Re: Hot Hangout Spot by aloib(f): 4:54am On Aug 03, 2007 |
lol, nope, i neva sleep sef, i mite be asleep, if u text, na ghost u text o, i no get load, lol |
Re: Hot Hangout Spot by iice(f): 12:04pm On Aug 03, 2007 |
carry go, this yeye girl, you and your husband na the same Nwayz let me know when you get back on. |
Re: Hot Hangout Spot by mukina2: 12:15pm On Aug 03, 2007 |
lol . . now where is ika? Ikamefa where are you o Iice you are being dreamt you and ur twinny .CK don dey dream una o |
Re: Hot Hangout Spot by iice(f): 12:23pm On Aug 03, 2007 |
Muki! Yes o i saw. . .people and their |
Re: Hot Hangout Spot by mukina2: 1:28pm On Aug 03, 2007 |
u r hot na |
Re: Hot Hangout Spot by iice(f): 2:02pm On Aug 03, 2007 |
Fa fa foul! Ika hottt. . .me cold! |
Re: Hot Hangout Spot by mukina2: 3:48pm On Aug 03, 2007 |
yes na some pple like the extremes hot + cold haaaaa i want to do equation but ika nor dey . na her own na die |
Re: Hot Hangout Spot by iice(f): 4:26pm On Aug 03, 2007 |
Abi oh, na her be the mathematician and concoctionist! |
Re: Hot Hangout Spot by CrazyMan(m): 6:00pm On Aug 03, 2007 |
Iice |
Re: Hot Hangout Spot by iice(f): 6:10pm On Aug 03, 2007 |
CK am in suspense what have you got cooking under that smile |
Re: Hot Hangout Spot by CrazyMan(m): 6:33pm On Aug 03, 2007 |
Lot's of kissess want some |
Re: Hot Hangout Spot by ikamefa(f): 12:06am On Aug 04, 2007 |
erhmmmmmmmmmmmm! what a gwaan hia? |
Re: Hot Hangout Spot by iice(f): 4:28am On Aug 04, 2007 |
crazykid: erhhhh hershey kisses? Yes pass them over. . . |
Re: Hot Hangout Spot by mukina2: 1:32pm On Aug 04, 2007 |
ikaaa i want to vex but i can sha Iice see you o |
Re: Hot Hangout Spot by iice(f): 1:51pm On Aug 04, 2007 |
See me, see you, see ika |
Re: Hot Hangout Spot by BuchanieR9(m): 2:02pm On Aug 04, 2007 |
*clears throat* |
Re: Hot Hangout Spot by mukina2: 2:03pm On Aug 04, 2007 |
Lady i see you . .meanwhile i need to shack well well . am about killing 2 pple |
Re: Hot Hangout Spot by iice(f): 2:04pm On Aug 04, 2007 |
Who you wan kill? |
Re: Hot Hangout Spot by mukina2: 2:06pm On Aug 04, 2007 |
my bros and my pally dey come dey tell th entie gambia say . me na leopard mama |
Re: Hot Hangout Spot by iice(f): 2:10pm On Aug 04, 2007 |
Apologies but. . .Bwahahahahahahaa @ leopard mama Ok am done. . .no mind them you still be sexcii beautiful mama |
Re: Hot Hangout Spot by BuchanieR9(m): 2:21pm On Aug 04, 2007 |
@ Topic Am missing Iice |
Re: Hot Hangout Spot by mukina2: 2:27pm On Aug 04, 2007 |
ok i go join you too Mama warn Iice o na because you know say . i nor fit harm you bu true treu the thing funny . .now na ghost i dey look like |
Re: Hot Hangout Spot by iice(f): 2:37pm On Aug 04, 2007 |
BuchanieR9: Wrong room. . .try several doors down the block mukina2: Why would you want to hurt me? Me the lil caterpillar crawling on your couch Ghost?! You don go rub sun'thing eh Eyah take am easy, soon soon, e go disappear |
Re: Hot Hangout Spot by mukina2: 2:46pm On Aug 04, 2007 |
you stil ldey laff so? mama warn her o ehh ehhh . i go wounjure her o lai lai small K dey run from me i ant to take a pic but i dey fear say those boys go take am do something else imagine a leopard in white |
Re: Hot Hangout Spot by iice(f): 2:51pm On Aug 04, 2007 |
bwahahahaha abeg take pics. . .i been take pics when i get my own even for club masef |
Re: Hot Hangout Spot by mukina2: 3:15pm On Aug 04, 2007 |
ohhhhh i go take pix, wey the thing dey almost finish not now . .lai lai . if i take now . .even the photographer go run away |
Re: Hot Hangout Spot by iice(f): 3:17pm On Aug 04, 2007 |
abi you go scare yourself when you look am? |
Re: Hot Hangout Spot by DrDre1(m): 3:24pm On Aug 04, 2007 |
@ Mukina2 Now everyone here knows? |
Re: Hot Hangout Spot by ikamefa(f): 3:32pm On Aug 04, 2007 |
psssssssssssssssssssssssssssssst! ah bay! bay! ah bay! bay! |
Re: Hot Hangout Spot by iice(f): 3:32pm On Aug 04, 2007 |
Twinny! |
Re: Hot Hangout Spot by ikamefa(f): 3:35pm On Aug 04, 2007 |
haaaaaaaaaaaah T'sup ma lovelies ? |
(1) (2) (3) ... (190) (191) (192) (193) (194) (195) (196) ... (200) (Reply)
The Chain Word Game / **NAIRALAND COUPLES' COMPETITION 2015** >>PLANNING/NOMINATION STAGE << / Confessions
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |