Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,583 members, 7,837,199 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 06:47 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Broken-english Version Of Psalm 23 (644 Views)
Pastor Psalm Okpe Of Fresh Oil Ministry And The Singer That Died In Benin Hotel / Psalm 23 In Pidgin / The Usefulness Of Psalm (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Broken-english Version Of Psalm 23 by saintade01(m): 2:45pm On Jul 11, 2009 |
1. The Lord na my shephard, i dey kampe. 2. E make me sidon for where betta dey flow and come put me next to stream make mai bodi thermacool. 3. E panel beat mai soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness sake of Hin name. 4. Walahi !, if I waka pass where arm robber, 419 and j uju people boku, come even join okada reach valley of the shadow of death sef, mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko ? Na so dem dey like back bone dey comfort me. 5. You don prepare Egusi and Pounded yam make I chop. All mai enemies dey look waa waa. You rub me for head wit vaseline intensive lotion. mai cup na River Niger wey overflow hin bank. 6. True true, betta life and mercy go gum mai back till I quench. And man pikin go tanda for God house from lai lai to lai lai. Amen. |
(1) (Reply)
God, Abraham & Isaac / The Confidence We Have In Prayer / Re: The Story Of Moses: Bible And Quran' Be The Judge
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |