Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,111 members, 7,953,401 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 03:33 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) (4307 Views)
Things That Only Happen When It’s Really Hot Outside / 5 Things That Will Happen In 2017 JAMB That Have Never Happened Before / 15 Things Every Nigerian Will Remember About Reproductn Class In Secndry Sch. (2) (3) (4)
This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by daewoorazer(m): 1:24am On Mar 17, 2016 |
Abeg, im stil tinkin..cld it be dat skul wey dem student stingy? Hold on make i rememba d name sef
|
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by ourkobo: 2:55am On Mar 17, 2016 |
Futo ooo make I drop bed first .. |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by supercent02(m): 2:59am On Mar 17, 2016 |
KWARA POLY !!! |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by boboLIL(m): 6:23am On Mar 17, 2016 |
Unn 1 Like |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Crystalclara(f): 6:26am On Mar 17, 2016 |
Rsust 1 Like |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by daewoorazer(m): 7:28am On Mar 17, 2016 |
None has mentnd schools in 'ijebu' |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Cjizzy(m): 7:39am On Mar 17, 2016 |
Crystalclara:Lol...... Lock your food o!!!! Cos some peeps they smell food wey dey they cook for Hostel E while them still dey Billyclose |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by xender(m): 7:59am On Mar 17, 2016 |
I heard its AAU 1 Like |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by walemoney007(m): 8:28am On Mar 17, 2016 |
daewoorazer:OOU or TAI SOLARIN UNIV 1 Like |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by daewoorazer(m): 8:51am On Mar 17, 2016 |
walemoney007: mehn, that side have bn knwn to give sparingly for ages! May or maynt b true tho 1 Like |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by dan9ice(m): 9:47am On Mar 17, 2016 |
Landmark |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Nobody: 9:53am On Mar 17, 2016 |
Na UNIBEN, if you think it's a lie ask Madcow1 |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Crystalclara(f): 10:29am On Mar 17, 2016 |
Cjizzy:Lol....hostel C worst. |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by daewoorazer(m): 10:41am On Mar 17, 2016 |
Dem ekosodin no dey kari last 4 evritin..na dem evn dey folow spread dem dirty linen 2 Likes |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Horlufemi(m): 1:14pm On Mar 17, 2016 |
It was a hot and sunny afternoon. I came back from lectures. I was very hungry and I decided to cook concoction. a few minutes later every ingredient was added. as soon as it was done I went inside to urinate when I came out I couldn't find my pot of food. It's still a mystery to me how someone could be so callous to steal someone's food My heart still dey swear for the person |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Cjizzy(m): 2:35pm On Mar 17, 2016 |
Crystalclara:So all those girls wey sabi form like food like that........ |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by daewoorazer(m): 2:56pm On Mar 17, 2016 |
Horlufemi: kikikikiki...did they return ur pot? At least a frnd of mine dat xperienced such, they washd d pot clean and placed it back on d stove early momo d 4lowin day |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Nobody: 6:19pm On Mar 17, 2016 |
definitely abraka 1 Like |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Ekugbeh(m): 9:04pm On Mar 17, 2016 |
No weapon fashioned against ma food shall prosper |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by gykes(m): 10:05pm On Mar 17, 2016 |
Crystalclara: I remember my days in RSUST. Madam Billy, Billy Close, back gate - Eagle Island and Main gate (Oge Suite) Hmmmm..... Memories |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Horlufemi(m): 10:09pm On Mar 17, 2016 |
daewoorazer: they did not return it o. |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by bangaleo: 10:48pm On Mar 17, 2016 |
Kwarapoly, no doubt |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by daewoorazer(m): 6:33am On Mar 18, 2016 |
Horlufemi: haaa, dose ones ova bad o! |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by Crystalclara(f): 2:16pm On Mar 18, 2016 |
gykes: Lol yea. Dey are still in existence. I rep hostel C and D |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by gykes(m): 10:33pm On Mar 18, 2016 |
. |
Re: This Fit Only Happen In 1 Naija School, Wch Sch E Fit Be? (pics) by TrollKiller(m): 10:35am On Aug 04, 2020 |
UI boys them |
(1) (Reply)
100 Nigerian Universities With Entrepreneurship Course / How Can I Get Original Jamb Result Notification Slip & Price For The Card / I Had Another Nasty Encounter Today. Help Please!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |