Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,795 members, 7,817,291 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 09:42 AM

JUDAS And Addiction Wey Cause Him Wahala - Religion - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / JUDAS And Addiction Wey Cause Him Wahala (767 Views)

Do You Think It's Right Blaming Judas Iscariot For Jesus Death? / Judas Iscariot Now Trending On Twitter / Christians And Addiction: 5 Facts About Addiction That You Need To Understand (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

JUDAS And Addiction Wey Cause Him Wahala by PidginPriest(m): 7:24pm On Mar 22, 2016
As our Judas bin Don comot before Jesus talk "Do this in memory of me" e mean se him miss priestly ordination. Him no chop last supper sef.

Na só the guy take expel himself from seminary. grin grin

But na him expel himself? Abi na Jesus expel am? Coz na Jesus send am message mek him do comot so that him no go dey when he go tell others "do this in memory of me".

Anyway, e dey clear se na money cause the chairman wahala. And na something wey him Don de do tey tey coz John 12:1-11 call am thief come talk the kain things him de do.
Habit na one thing wey suppose de careful with. E de begin with one day, then later we go se "nothing do am sef mek I try again" and before we go know one stupid act go plaster for our mind as habit and we no go see am as anything. From stealing enter insults, masturbation, fornication, dey dodge church plus prayer, lie, etc. All of them bad bad thing wey we de do na candidate for habit.

Mek we check ourselves try sabi dem places we done enter habit. We go need God to help us comot from them. Mek we no shame call them when we de talk to God and him go help us.

1 Like

Re: JUDAS And Addiction Wey Cause Him Wahala by Nobody: 7:39pm On Mar 22, 2016
PidginPriest:

. . . . na true yarn you talk my broda. May God help us all.
Re: JUDAS And Addiction Wey Cause Him Wahala by PidginPriest(m): 8:26pm On Mar 22, 2016
modelmike7:
. . . . na true yarn you talk my broda. May God help us all.

Na u do pass. Mek God really de help us de go
Re: JUDAS And Addiction Wey Cause Him Wahala by PidginPriest(m): 7:57pm On Jul 12, 2017
God be our muscle

(1) (Reply)

This Is Happening In Phillipines Now / Anti-preaching Bill: El-rufai Will Die - Apostle Johnson Suleman / Did Bishop Benson Idahosa Truely Bless Dangote

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.