Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,043 members, 7,956,891 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 09:40 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Thunder Faya Any Bory Wey Comot Our Punting Section.... (975 Views)
Admin /pa/caregiver Or Any Gigs Section Leads Available !!! / Nigeria Man Builds Device That Stores Thunder Lightning For Electricity / Section Of Ladipo Market Demolished (2) (3) (4)
Thunder Faya Any Bory Wey Comot Our Punting Section.... by drmikeadams(m): 6:20pm On May 03, 2016 |
...y huna go comot dat thread |
Re: Thunder Faya Any Bory Wey Comot Our Punting Section.... by Nobody: 6:32pm On May 03, 2016 |
drmikeadams: See as ban just dey hungry you 1 Like |
Re: Thunder Faya Any Bory Wey Comot Our Punting Section.... by tr3y(m): 7:19pm On May 03, 2016 |
I personally see the whole thing as an hypocritical action usually exhibited by holier-than-thou ignoramous. At least for as long as Sexuality and Romance section exist. 3 Likes |
Re: Thunder Faya Any Bory Wey Comot Our Punting Section.... by lordthree(m): 7:21pm On May 03, 2016 |
[size=18pt]abeg o bring back our thread before thunder fire una[/size] |
Re: Thunder Faya Any Bory Wey Comot Our Punting Section.... by scampy(m): 7:23pm On May 03, 2016 |
lol. Op dey vex gann. Oga seun no go comot am, no worry yourself too much. |
Re: Thunder Faya Any Bory Wey Comot Our Punting Section.... by lordthree(m): 7:35pm On May 03, 2016 |
Guys we are going to be creating a nl whatsapp group for betting since oga doesn't want us here so drop your numbers |
Re: Thunder Faya Any Bory Wey Comot Our Punting Section.... by mahjor(m): 8:03pm On May 03, 2016 |
Seun fall my hand big time |
Re: Thunder Faya Any Bory Wey Comot Our Punting Section.... by kroosx: 8:33pm On May 03, 2016 |
i hv invited more dan about 20 serious business men on this forum through the sport betting platform...who now subscribe on advertising deir product here on NL.... ds single action of urs will mk u loose investors nd members..... if u rilly want to ask us out bcz of ur hate nd unnecesarily hollier dan dou advusers just ask us to leave.... our betting thread was a very productive one.... we hv brought important personalities like akin alabi nd merrybet him sef into dis forum.... merrybet even hosted our punt for pride competition nd gv out millions or naira to winners.... which of ur usekess romance nd sexuality thread hv bin dis productive...... seun do whats right..... we knw even if we leave it wont affect the population of nairaland..... but plz dont drag ur name through the mod...... sorry for my write uo...im an impatient writer 1 Like 2 Shares |
Re: Thunder Faya Any Bory Wey Comot Our Punting Section.... by Dopefiend(m): 8:38pm On May 03, 2016 |
No be small fall hand. Imagine the betrayal. Nairaland is supposed to be neutral, but they just took sides. Smh 1 Like |
Re: Thunder Faya Any Bory Wey Comot Our Punting Section.... by dunkem21(m): 8:59pm On May 03, 2016 |
If I drop one sure Basketball tip, will I be banned |
Re: Thunder Faya Any Bory Wey Comot Our Punting Section.... by Nobody: 9:49pm On May 03, 2016 |
dunkem21: Guy drop am make we see work for shrine |
Re: Thunder Faya Any Bory Wey Comot Our Punting Section.... by MrFootball(m): 10:01pm On May 03, 2016 |
tr3y:you've said it all bro. 1 Like 1 Share |
Re: Thunder Faya Any Bory Wey Comot Our Punting Section.... by Nobody: 10:03pm On May 03, 2016 |
i hear say Baba seun loose big money for alabi pocket..na d vex make am commot am by the way ..... my evenning chat room has been deleted...what nxt |
Re: Thunder Faya Any Bory Wey Comot Our Punting Section.... by twixx(f): 10:15pm On May 03, 2016 |
Re: Thunder Faya Any Bory Wey Comot Our Punting Section.... by Nobody: 10:19pm On May 03, 2016 |
why una sef go hammer alabi ? |
Re: Thunder Faya Any Bory Wey Comot Our Punting Section.... by Kekekenny(m): 10:25pm On May 03, 2016 |
Seun please do the needful..This is a faceless forum and you don't know 'who is who' .let me stop here first. |
Re: Thunder Faya Any Bory Wey Comot Our Punting Section.... by Nobody: 10:31pm On May 03, 2016 |
Until punters behave like humans by not insulting anyone anyhow then things will be fine .thank you seun for the ban .God bless you. |
Re: Thunder Faya Any Bory Wey Comot Our Punting Section.... by MyLady11(m): 10:53pm On May 03, 2016 |
Won ti gba ije lenumi o. That's wat I use to follow to survive. Hmmm. Going elsewhere |
(1) (Reply)
Multi-level Marketing Scams Thread / Double Bunk Beds For Kids ,,pics / POS Receipt Printer For Supermarkets And Pharmacies In Nigeria
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |