Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,347 members, 7,957,922 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 02:08 AM

Buhari Repeats Olamide's Part In FADA FADA - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Buhari Repeats Olamide's Part In FADA FADA (743 Views)

PHOTO: See The Hilarious Post Made By A Facebook About Phyno's Fada Fada / Fada Fada(remix) Phyno Ft. Buhari -lyrics / Fada Fada Remix Ft Buhari (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Buhari Repeats Olamide's Part In FADA FADA by Kencruz: 2:42pm On Jun 19, 2016
i win president to trave go obodo oyibo,
na ear cancer i get baba u know,
militants biko bia ebe a ka anyi take photo,
e no easy to chill with president obama ooo,
na ashawo president e be to me ooo,
since i lost my sense na my vice dey add up give to me,
na to go back to the days wey owu gey hug me ooo,
right about now na death dey sit down with me.
I thank jehova agu na eche mba akanchawa ooooo,
na pounds and dollars i wan give militants to take shower
oya walele wey una dey ooo walele,
militants na beg i dey beg ooo walele
chineke nna emogokwa biafrans ezege........continue

2 Likes

Re: Buhari Repeats Olamide's Part In FADA FADA by Ezeebube2(m): 3:11pm On Jun 19, 2016
grin grin
*wicked
Re: Buhari Repeats Olamide's Part In FADA FADA by Nobody: 3:38pm On Jun 19, 2016
grin grin grin grin grin very funny
... naija got talent
Re: Buhari Repeats Olamide's Part In FADA FADA by knightnemesis: 3:53pm On Jun 19, 2016
grin cheesy
Re: Buhari Repeats Olamide's Part In FADA FADA by taiwokyle(m): 4:02pm On Jun 19, 2016
Nice piece. If person kuku study medicine, them still no go treat their ailments for Nigeria

(1) (Reply)

Nigeria Popular Funny Abbreviations (very Funny) / I Slapped A Soldier Today / Nairobi Gold Digger Meets A Nigerian Fake Millionaire

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.