Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,707 members, 7,809,688 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 01:12 PM

Fada Fada Remix Ft Buhari - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Fada Fada Remix Ft Buhari (2553 Views)

7 Years Old Boy Played Sax To Phyno's Fada Fada At Glo Mega Music Tour In Abuja / PHOTO: See The Hilarious Post Made By A Facebook About Phyno's Fada Fada / Fada Fada(remix) Phyno Ft. Buhari -lyrics (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Fada Fada Remix Ft Buhari by kingsman66(m): 5:25pm On Jun 19, 2016
Fada Fada remix ft buhari.. Olamide part��xxxxx Buhari part "I win President I dey travel go obodo oyibo, na spacecraft remain 4 me baba u know, ndi Igbo biko bia n'ebe a take photo. E no easy 2 dey chill with presido Obama. Na teacher figure d presido e b 2 me o, since I lost my senses na him cm dy help me eh...i say gone are days wen niger pple de c petrol.right now i de 2 make 1dollar 950.I thank asorock agu na echemba akanchawa o.Na bullet proof cars me nd my guys de journey o

1 Like

Re: Fada Fada Remix Ft Buhari by meeky007(m): 6:00pm On Jun 19, 2016
U TRY. no be small thing
Re: Fada Fada Remix Ft Buhari by kingsman66(m): 9:05pm On Jun 19, 2016
meeky007:
U TRY. no be small thing

thanks bro
Re: Fada Fada Remix Ft Buhari by Nobody: 8:36pm On Nov 17, 2016
U tried but i think dis will be better.
Fada Fada remix ft Buhari. . . .
.
.
Buhari's verse:
"Since I win Presidency I dey travel go obodo oyibo,
.
na spacecrafty remain for me baba u know,
.
ndi Igbo biko bia n'ebe a take photo.
.
E no easy 2 dey chill with presido Obama.
.
Na teacher figure the presido e be 2 me o,
.
since I lost my senses na him dey come dey help me o..
.
i say gone are the days the days wen 9ja dey see petrol oh
.
right about now all the igbos the tackle me
.
I thank AsoRock agu na echemba akanchawa o.
(akanchawa)
.
Na bullet proof cars me and my guards de take waka o
(akanchawa)
.
Oya Jonathan where you dey o (Jonathan)
.
EFCC where you dey o
Wa le le
Back to phyno
Militants are blowing up all our pipeline
Never forget where I come from na from delta
Oh na na na na na na na na na na na eh
I just wana say o tank u Nigerians o ey

(1) (Reply)

Eve And Adam Story / Doctor And Paient / Unending Laughter (pt.2) Ft Most Of Okey Bakassi Jokes

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.