Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,682 members, 7,955,527 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 08:20 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Pix Talk (114262 Views)
(1) (2) (3) ... (96) (97) (98) (99) (100) (101) (Go Down)
Re: Pix Talk by tanimz(f): 9:07pm On Aug 21, 2010 |
But Pharoh talk say na your pikin be that. |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 9:38pm On Aug 21, 2010 |
King Pharoh na confused human being |
Re: Pix Talk by tanimz(f): 9:41pm On Aug 21, 2010 |
You sure? |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 10:28pm On Aug 21, 2010 |
Yeah I'm sure - why babes? |
Re: Pix Talk by tanimz(f): 10:30pm On Aug 21, 2010 |
Nothing, I just dey curious. You still go adopt the pikin? |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 10:46pm On Aug 21, 2010 |
I go 1st attend parenting classes just to learn the skills sha |
Re: Pix Talk by KennyG6(m): 10:50pm On Aug 21, 2010 |
Efemena_xy:indeed, how una dey |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 10:55pm On Aug 21, 2010 |
Mr G!! Long time sha - how body?? |
Re: Pix Talk by KennyG6(m): 10:58pm On Aug 21, 2010 |
body dey kanpe. u sef nko? |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 11:01pm On Aug 21, 2010 |
My brother I just dey o! - but thanks for asking sha |
Re: Pix Talk by KennyG6(m): 11:10pm On Aug 21, 2010 |
i see you've gone wild with your jokes postings, nice ones me likey |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 11:17pm On Aug 21, 2010 |
Thank Kenny - appreciate your comment |
Re: Pix Talk by r231(m): 9:55pm On Aug 22, 2010 |
;d :d
|
Re: Pix Talk by tayoast(m): 10:00pm On Aug 22, 2010 |
hmhmh. . . Efemena_xy's baby pikshor |
Re: Pix Talk by Kunbee: 10:05pm On Aug 22, 2010 |
Omg, dats a bad mama |
Re: Pix Talk by yme1(f): 8:15pm On Aug 23, 2010 |
i nor fit laff o
|
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 9:38pm On Aug 23, 2010 |
Re: Pix Talk by tayoast(m): 9:42pm On Aug 23, 2010 |
nice pikshor by y me efemena, u said?? |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 9:43pm On Aug 23, 2010 |
^^ wetin u hear? |
Re: Pix Talk by tayoast(m): 9:45pm On Aug 23, 2010 |
i didnt get u clearly persin dey grind pepper for hia |
Re: Pix Talk by EfemenaXY: 9:48pm On Aug 23, 2010 |
awww. . . never mind then |
Re: Pix Talk by tayoast(m): 9:51pm On Aug 23, 2010 |
ok ooo |
Re: Pix Talk by Kunbee: 12:00am On Aug 24, 2010 |
Tayo, go to bed |
Re: Pix Talk by Nobody: 1:59am On Aug 24, 2010 |
h
|
Re: Pix Talk by GeeCee(m): 6:45am On Aug 24, 2010 |
Baba soldier
|
Re: Pix Talk by GeeCee(m): 6:51am On Aug 24, 2010 |
Stoppppppppp
|
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 2:25pm On Aug 24, 2010 |
Studio and sons don show again
|
Re: Pix Talk by tanimz(f): 4:23pm On Aug 24, 2010 |
Chai! But Dikele oo, where Studio get the money to buy all those computers? |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 4:25pm On Aug 24, 2010 |
I dunno. . . but i'm guessing maga paid This is what he calls 'expansion' |
Re: Pix Talk by tanimz(f): 4:27pm On Aug 24, 2010 |
Maga? Since when? I be think say the guy still be mugu. |
Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 4:29pm On Aug 24, 2010 |
Don't be deceived luv. . . na sharp hustling-scammer. . . that's only a guise he puts up |
Re: Pix Talk by tanimz(f): 4:33pm On Aug 24, 2010 |
Wow. I no know say Stupido get sense like that. How market jare? |
(1) (2) (3) ... (96) (97) (98) (99) (100) (101)
My Collections Of Crazily Funny Pics.... Hahahahahaha / If Your Lawyer's Trouser Is Like This, Nwanne Forget It, You Are Going To Jail!! / Mermaid Found After Tsunami: Wow Scary!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |