Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,520 members, 7,816,272 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 08:34 AM

Funny Graves - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Funny Graves (4192 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Funny Graves by Abbeycity4(f): 12:28pm On Sep 18, 2009
ask Rommie grin
Re: Funny Graves by CuteAngel(f): 9:02am On Sep 19, 2009
money finish and all disappeard
Re: Funny Graves by Ben13: 9:25am On Sep 19, 2009
lol. .all na gold diggers  cheesy u sef no dey see beta guys for area
Re: Funny Graves by sylve11: 9:31am On Sep 19, 2009
u dey yan as if u self na better person smiley cool
Re: Funny Graves by Ben13: 9:39am On Sep 19, 2009
me wey study boifriend and girlfriend for uni
Re: Funny Graves by bydot1(m): 10:02am On Sep 19, 2009
shiooor, u wey be say na drop out frm primary sch.,
Re: Funny Graves by Ben13: 10:05am On Sep 19, 2009
your dream na make I be like you bah
Re: Funny Graves by sylve11: 12:22pm On Sep 19, 2009
u nor like be like am? grin cool
Re: Funny Graves by Ben13: 12:38pm On Sep 19, 2009
that guy wey get coconut head
Re: Funny Graves by sylve11: 12:53pm On Sep 19, 2009
but the guy dey see ur head get hope na cool
Re: Funny Graves by bydot1(m): 12:34am On Sep 20, 2009
wit dat his sledge hammr head
Re: Funny Graves by lordmassac(m): 3:26pm On Oct 21, 2009
That means the head no fit break.

(1) (2) (3) (Reply)

Lol. A Friend Send Me This Joke So I Feel Like Sharing It. Its So Funny / Shocker Woman Faint's After seeing A Man Over Online Chatting(see Photos) / DOWNLOAD GOOD SAMARITHAN (mark Angel Comedy) (episode 124)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.