Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,273 members, 7,957,674 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 05:20 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / If Country Dey Go Religation Super Eagles For Be 1st For Relegation List. (968 Views)
Lord Deliver Chelsea From Relegation. / What Happen If U Wt To Shit Den U Dey Go Out? / I Will Abandon Super Eagles For Brazil- Stephen Keshi (2) (3) (4)
(1) (Reply)
If Country Dey Go Religation Super Eagles For Be 1st For Relegation List. by flexystar(f): 8:14pm On Sep 12, 2009 |
Na wetin super eagle do with Tunishia me i no fit understand becouse dat one no be play na do dem do, I hear d 1st goal for our coach mind "we don qualify" i no go tell una lie sey me and super eagles players been dey celebrate forget our self sey ball never finish wen i hear another goallllllllllllllllllll my mind tell me sey na niger wey score before i go sey Jack Robinson i see 1-1 na there i fear fear. but d won wey pain me pass for where super eagles dey be say, Tunishia day break defence like sey nothing dey happen . 2-1 SUPER EAGLES no fit defend infact if Super Eagles mess up call Tunishia dem go treat their fuckup. i wonder if country dey go relegation where niger for dey. I no even talk of d one wey dem dey buy dem for club like Pompey, Napoley or whether na tampolene, wen dem no dey show for world cup finals how person go fit buy them for club wey make sense. D point wey dem get now nai tire me if dem dey bribe world cup Super Eagles for buy am or better still arrange Niger Delta soccertant make dem go kidnapp d cup or else we don float. But den if una organize fasting for dis house a miracle will be on d way. make una no vex e for good make una vote d Prophet, Prophetess, ushers moderators etc. infact we already get moderator make dem no snatch him post. |
Re: If Country Dey Go Religation Super Eagles For Be 1st For Relegation List. by bydot1(m): 12:18pm On Sep 13, 2009 |
Super Eagles for buy am or better still arrange Niger Delta soccertant make dem go kidnapp d cuphehe, naija no dey carry last |
Re: If Country Dey Go Religation Super Eagles For Be 1st For Relegation List. by CrazyMan(m): 4:01am On Sep 14, 2009 |
(1) (Reply)
Fart Definition / And What: / Image And Likeness Of God
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |