Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,650 members, 7,955,361 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 12:09 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Raggae Remix For PMB (765 Views)
Interrogation Of The Leader Of The Rats That Invaded PMB Office (video) / Breakingnews: Saraki Fights Back Set To Impeach Pmb / Funny Photoshoped Photos Of PMB. (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Raggae Remix For PMB by giftedheart1(m): 10:27am On Aug 09, 2016 |
#Oya sing with me......!!! Reggae Blues Version. After d election wey Dem do, Dem do, Dem do.. We still dey wait for d change, D change, d change.. All the promise wey Dem make, Dem make, Dem make... E Don dey be like say na fake, Na FAKE,Na FAKE! Where d money, where d food? D food, d food... Cuz everybody wan improve, Improve, improve... Since you come, Na tears and pain And pain, and pain.. We Don tire to complain, Ahaaa, ahaaa Baba see d wey, u do U do, u do.. You Don tear Nigeria into two In two, in two.. 97% and 5%, Percent, percent.. You no dey talk like presido Like presido sido.. You just dey rule with sentiment sentiment sentiment... You take your office do revenge Revenge... Revenge.. Oya now Oga Buhari, we dey begi ooo Make Nigeria no go scatter for your headi oo Yeba! No employment for we the youths, The youths.. The youths.. And security no improve, Improve... Improve.. Inflation Don dey hit d roof. D roof.. D roof Still government no wan say d truth D truth.. D truth Oya my broda This change na yawa We don too dey suffer We pray God for Nigeria |
Re: Raggae Remix For PMB by tonimjui: 6:17pm On Aug 25, 2016 |
have |
(1) (Reply)
Finally!!! Recession Hit Gala / When You Mistakenly Fail Your WAEC Exams.. / Fellow Wizard And Witches
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |