Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,898 members, 7,817,655 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 04:25 PM

(WARRI NEWS) Na Because Of Wizkid Sony Dey Delay Davido Music Release? - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / (WARRI NEWS) Na Because Of Wizkid Sony Dey Delay Davido Music Release? (712 Views)

Davido Signs Fresh As The Official Producer Of Davido Music World / Davido Signs Lola Rae To Davido Music Worldwide / Sony Music Postponed Davido Music Project, Son Of Mercy EP [PICS] (2) (3) (4)

(1) (Reply)

(WARRI NEWS) Na Because Of Wizkid Sony Dey Delay Davido Music Release? by lazykimani: 1:54pm On Sep 08, 2016
Dem say aproko nor good but I go still tell una gist wey una nor know. For January, OBO himself sign big music contract with Sony music wey dey for USA and we happy for am well well. But since that time till now, we never hear anything from Davido. He no even drop any single and we don dey wonder why?.Finally after many research wey I don, I con finally know the reason why Davido never fit drop song o.

Sony music first release both audio and Video for Davido and dem feature Tinashe put for the track. Dem be don schedule everything before dem come change their mind o. Dem come say dem don postpone the..Read more http://www.aproko9ja.com/2016/09/08/warri-news-na-wizkid-sony-dey-delay-davido-music-release/

(1) (Reply)

Falz Reveals One Of His Biggest Fear As A Star / MBMN Tourism Queen Adaeze Aduaka Adorns Front Page Of Campus Amebo Magazine / So JJ Okocha Dropped A Single In 1994? lol (WATCH)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.