Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,349 members, 7,957,929 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 03:07 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Olamide's And Shunbebe's Who You Help. Songs With Lyrics For Your Enjoyment (4226 Views)
Wizkid, Olamide And Davido Battle For Best Male NEA Awards 2018 | Full List / Download And Get Lyrics For Excess Love – Mercy Chinwo / My Best Ghanian Song Of 2018 - Can Any Ghanian Translate The Lyrics For Me? (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Olamide's And Shunbebe's Who You Help. Songs With Lyrics For Your Enjoyment by Tobitrueman(m): 9:25am On Dec 01, 2016 |
Although I know say na Shunbebe be the originator of the song title 'who you help', I see now that personality and brand matters alot hence the hype of Olamide's to Shunbebe. Since I'm not here for criticism, enjoy the songs and lyrics for your entertainment: Shunbebe's who you help (Lyrics) Intro Shun bebe Who u help Oh ee Warri boys Oburobo dey here Moxie entertainment (After every line, say who you help) Verse 1 Tell that man wey sitdown for there Ask that man wey relax for there That oga wey sitdown for there You too dey do anyhow, comot for there You go party dey spray money I hear say ur boys dey drink garri Who no like make e go frown face (Don't say who you help) Na me make soaking garri turn cornflakes When u dey buy u buy for me? When u dey kpo u kpo for me? Now you don dey made dey send for me (don't say who you help) You must crase alone, no remain for me You get money you get for me? You pop champange u pop for me? You get format u share for me? You pick control you pick for me? Hook You get your ship I get my boat You get your suit I get my coat Your full account no fit buy my vote You get a whole elephant why u dey eye my goat? .. http://www.streetlyricz.com/2016/06/lyrics-who-you-help-shuun-bebe.html?m=1 Shunbebe's who you help?.mp3 http://www..ng/2016/04/06/olamide-stole-song-epp-shun-bebe-cries-listen-original-version/
|
Re: Olamide's And Shunbebe's Who You Help. Songs With Lyrics For Your Enjoyment by Tobitrueman(m): 9:31am On Dec 01, 2016 |
Olamide's Lyrics (and features) [Chorus – Olamide] Coming through, issue Pounds sterling lawa fin se tissue Married to the game olojun mio kin sun Fvck my exes cos i don’t miss you Who you help, who you help You don baf? Who you serve Who you epp, who you epp You don baff? Who you serve [Olamide (Audio Version)] You are doing ako what is up with you Don’t slam my door what is wrong with you You are showing you are showing you are chewing chewing gum Se television nie ni ko ye mi gan Ye se frapapa kilo gbena papa Kini nkan na kini toti lapa Emi luko gan ibile buruku ni mio H-factor abale sha or kin tabon Mio form posh mio so oyinbo ju Gboju nbe ko’lor gba ile s’agboju Huhuh mio fe mo sha Emi lion, eyan baddo osha Shout out to my ngga Tunji Adeleke Anywhere taba tidale gbogbo wanma ferege Emi o worry o, un bothered So girlfriend mi you’re covered http://amdb.co/ [Wande Coal (Video Version)] Sometimes, sometimes Me I dey for road no stop signs Why n1ggas go dey hate me sometimes We dey migrate to the sunshine yeah Who you epp? Who you epp? Hands on the street, did it for my self You wan kill my rep, you talk say you help Who you epp? if I hear say you help You never see, bad man sh1t DJ sh1t, one man sh1t Fly fly sh1t, that’s my sh1t oh bloody, oh messy Fvck my exes I don’t miss you All my exes I don’t need you. Omo I get my chicks so I don’t need you Do my thing, that’s how we do Take me there, wanna go there Wanna go (?), then I go back (?) yeah. [Chorus – Olamide] Coming through, issue Pounds sterling lawa fin se tissue Married to the game olojun mio kin sun Fvck my exes cos i don’t miss you Who you help, who you help You don baf? Who you serve Who you help, who you help You don baf? Who you serve [Olamide] Emi okin se whats’up guy o And i don’t know how to knot tie o But baby baby don’t try o Taba gbe’e lo ball, you go wan die o Bisi say she don break up Where’s my coffee where cup Mio fe mo it’s non of my business Check up omo to fine without make-up She say she just dey realise Say that boy na fvck boy Huhuh happy new year Yamayama ni bobo yen na look here Wo tele mi lo ma sun Kin gbe’e lo shaye ni 57 pelu awon biesel Abi na Quilox you like ni Kalo shaye kin fisi ori snap mi [Chorus] Coming through, issue Pounds sterling lawa fin se tissue Married to the game olojun mio kin sun Fvck my exes cos i don’t miss you Who you help, who you help You don baff? Who you serve Who you epp, who you epp You don baff? Who you serve [Phyno] Bia nwa Nwa wey dey happen Nwa wey dey sub Okwa ikpuchalu’m isi ibulu’m kponye na yaba left I’m impressed, iji the key Okwa ife n’ine ina amacha bu ka my pepper rest You see your breast I must confess Out of umu asa n’ine nfugo so gi na agbanu first Mana ya abakwana gi isi cos me i no send Cause imacha nyekwa gi oche The boy na achi ka ngige Icholu’m bia ni idide nkpachalu one ifite My men ga atu na efife Aga enye gi oso na efife Aga eriche gi na abani Till igbagide gbagide gbagide kwa wefutelu anyi ya Eze nnunnu aburo guy name And ima na the flow si na chukwu oburo man-made The boy strong, Hercules Mr Alex even your dog name na Hercules [Chorus] Coming through, issue Pounds sterling lawa fin se tissue Married to the game olojun mio kin sun Fvck my exes cos i don’t miss you Who you help, who you help You don baf? Who you serve Who you epp, who you epp You don baff? Who you serve [Outro – Phyno] Ma ndi sala ahu, ma ndi asaghi ahu, who you epp? Kedu onye inyegolu aka? You just dey talk. So onu ka’unu nwe Weputenu ya k’anyi kpatuya aka. http://amdb.co/music/lyrics/olamide/who-you-epp/ Olamide – Who You EPP?.mp3 http://www..ng/2016/04/02/music-olamide-epp/
|
(1) (Reply)
Download Instrumental: Olamide Buga Small Small (beat By Lilipy) / New Masquerade Theme Song Remix / Tekno, Lil Kesh & Kiss Daniel Drops Down The Nigeria Top 20 Chart
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |