Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,155,900 members, 7,828,175 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 04:28 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Barka Da Sallah To U All (2482 Views)
Akpors Wishes You All Barka De Sallah / Funny Question For U All.. / If U Are A Drunker View Dis Picture To See What Wil Happen To U When U Die. (2) (3) (4)
Barka Da Sallah To U All by clemcykul(f): 11:17am On Nov 23, 2009 |
just wanna wish u all a happy sallah in advance pls dont forget my sallah meat, cuss i will visit each and every one of u, one after the other una know say i dey gbadun awuuf no be small |
Re: Barka Da Sallah To U All by romsky: 11:49am On Nov 23, 2009 |
i pity u cuz money wey u go take transport go pass d meat wey u go chop |
Re: Barka Da Sallah To U All by clemcykul(f): 11:58am On Nov 23, 2009 |
wetin u mean?? i have a jeep i cruise with |
Re: Barka Da Sallah To U All by romsky: 12:04pm On Nov 23, 2009 |
3-legged jeep wey toddlers dey take learn waka abi d one wey dey use water move? |
Re: Barka Da Sallah To U All by clemcykul(f): 2:08pm On Nov 23, 2009 |
chineke! jealous thing. *hits her legs with my infinity jeep* |
Re: Barka Da Sallah To U All by CrazyMan(m): 2:43pm On Nov 23, 2009 |
Hi guys, its been quite long. |
Re: Barka Da Sallah To U All by CrazyMan(m): 2:50pm On Nov 23, 2009 |
Re: Barka Da Sallah To U All by Ben13: 3:55pm On Nov 23, 2009 |
wish u same. crayman where u go hide? |
Re: Barka Da Sallah To U All by aristole(m): 11:03am On Nov 25, 2009 |
With his brethren @ yaba.No be Crazyman he be? |
Re: Barka Da Sallah To U All by clemcykul(f): 11:06am On Nov 25, 2009 |
no he is not crazie |
Re: Barka Da Sallah To U All by romsky: 12:39pm On Nov 26, 2009 |
hmmm |
Re: Barka Da Sallah To U All by weet: 12:52pm On Nov 27, 2009 |
@ poster u don forget say awuf dey porge belly and moreover no kamayo for the sanglomayo that is, no food for lazy man |
Re: Barka Da Sallah To U All by clemcykul(f): 12:20pm On Nov 30, 2009 |
lol story |
Re: Barka Da Sallah To U All by tytylayor: 7:00pm On Nov 30, 2009 |
barca de zallah |
Re: Barka Da Sallah To U All by clemcykul(f): 1:06pm On Dec 01, 2009 |
sank my pren |
(1) (Reply)
After A Plane Crash / Bleep Man u / 10 Funniest Nigerian Police Moments Ever Captured
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |